Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which Palmpay Update be this Abeg ?
116,340 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Lol you sure say na palpay ? Human trafficking is real o

This one's for the Crypto Whales ⬇️ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

If PALMPAY catch me my own go pass Abike own 😂😂

People wey dey owe palmpay plenty for this comment section faa. What if this lady is a staff working with palmpay and she is looking for you yes you bro you don cast 😅😅😂

Omo if you dey hungry you nor get money and you nor dey expect money, sell iPhone buy food chop

Palmpay @lilmiaax don't have constitutional rights to arrest debtors, debt recovery is a civil matter.

Dem carry @timinaija_ that time too He no dy active here for months

Anything to trend, dem to sabi lie for content

Omo Naso dem take kidnap my bestie for 5days until we pay all her debt before dem release her

Ennnn Palmpay dey lock up now ??

If it's true.. people wey go dey fear plenty

You money don go like how Kidd carder sing PALMPAY WANT TO SEE YOU CRY 😂

She don go borrow money wey she no fit pay back And i know weytin cause ahm she don believe say her BF go help but nah she lose guide at last 🤡🤡🤡

Shey den go service am or den lock am up?😂

wetin PalmPay do Abike abeg? 🥶🥺🌚

😂

Please who sang the background song

Nah Pablo lodge your friend, nor panic jhor😂💔🌚

Abeg o, no make me fear oo

I get licence M4 for my house oooh make dem no near my side

Fear keh lol Sapa never hold you well abeg how I fit borrow money

The background song>>>

Abike again?

Ion understand again oo Palmpay as how ??

Make abike sef pay her gbese 😂😂😂😂

Palmpay khe??? How much she Dey owe them?

Palmpay don Dey arrest?

Wetin they occur for here o

Ahhhh when did they start arresting

PalmPay no fit carry person joor

Who told your friend to borrow money😂😂😂

Ah!! E don reach like this?
Benzer Videolar
Sensitive content
Which kain skit be this 😂?? Rated 18 abeg 🔞
Oyindamola🙄
398,821 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Abeg oo which kind of church is this🤔 No be kwaku Manu be that?
Ebo⚜️
262,224 görüntüleme • 12 gün önce
