Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which sin Asake commit wey he dey beg for forgiveness like this?😭😭😂😂
52,338 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Omo na only him the type thing e don enta for industry but he can’t say 😩

Dey play 😂😂😂 u know how many pussy he go don knack since he blow 🤣🤣🤣🤣🤣

The sin wey make am get wire to sing gratitude

He is actually praying for him guy poco lee

Forgiveness for bullying all the album release last year with 4month old album 😂

Leave my idolo alone 😭😂😂😭 Nah him know wetin e do 😂😂

We all are sinners and have come shout of God's glory.Asake knows why he sang that song and it makes a lot of meaning. May God in his infinite mercies forgive us all. Amina Ya'Allah.

He no wan gree send me money 😌🙃

Legends knows

You no see tattoo for him face abi

He sell him soul 😭😂😂

Deep

For all have sin

Lol 😂

Omo e reach to ask ooo

He reach to ask oo 😤

@asakemusik tell us Please 😭😭

😂

Giron Republic family gather here

That sin fit kpai me 😅😅😅🤣

🤣

Omo 😂

😂😂😂

😂🤣😅

🤣🤣🤣 leave am o

😭😭😭

😂

okayyy, take am play first

Memes unlock

I swear this guy smoke come do this show

Mr money for a reason ❤️

Forgiveness 🤩🤩🪖

Allow 😂

Probably thinking he was never gonna make it and always complaining. The lyrics gives pointers to what the sin is
Похожие видео
If you like no gym 😂😂 see Wetin asake Dey do on stage❤️😭😂
IamJP 🪖
1,011,273 просмотров • 1 месяц назад
