Loading video...
Video Failed to Load
Which stage we go call this one?
456,880 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

LaughNLearn1 year ago
Nothing you wan tell me, she dey cheat.

Solar Heavy1 year ago
who do these vocals remind you of?

CHISOM1 year ago
This is even too much bruh.. when u ask her for the phone and she declines u try to take it and she pulls it away swiftly. Just know say something is up at that point and leave. E nor suppose hard Oloun 😂🤷🏾♂️

Don wayne1 year ago
Maybe na him buy her the phone cus? Hmm

HL1 year ago
The end stage...the last fight between actor and bozz

ReelRewindTV1 year ago
@abazwhyllzz No gree for am o

Gray☠️1 year ago
Why fight when you can just leave since it’s obvious she’s hiding something Una get strength shaa🚶🏽♂️

Olori🍒1 year ago
As how??

Prom Prom🌚1 year ago
😂😂😂

𝘔𝘶𝘺𝘪𝘸𝘢1 year ago
Let him check it now

BE A GOOD VIBE ⬆️1 year ago
Bro wan collect wetin him buy her as she no do again
