Loading video...
Video Failed to Load
Which work hollandia wan do for the leg?๐๐
528,316 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

We just dey learn new things everyday ๐

RLS keeping you up? Our Friction Pillow is here to help. Rub your legs against its surface for instant relief from that restless sensation. Say hello to better sleep!

What do you think "skin like milk" means?๐

For leg? Abeg nau๐๐๐ญ

See as them dey waste youghurt ๐๐

๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃe dey vex me

Women do too much but we are not ready for this discussions

Iswr๐๐

If them never kpain one skin care professional the rest no go get sense

For those asking for the background song in the comments.

Which kain behavior be this

๐คฃ๐คฃ๐

Hollandia wey I go drink I go begin waste am in the name of skincare. This is how they deceive women and make them believe that this thing does any work. SHALOM

Nothing way musa no go see for gate

Iswr๐ญ๐คฃ

Una dey oppress me for this app oo.. pour hollandia for leg keh ๐

The leg would end up becoming so sweet like the Hollandia milk ๐ฅooooo๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E go sweeten the leg na

Skin like milk

Where person dey wey e never see hollandia drink for em life nah em this ones dey use am wash leg

Drink wey ago use chop bread

See as this people dey waste hollandia๐ญ

My people do stupid things because of lack of knowledge.

Skin like milk na๐๐

But on a normal, Why person go dey allow this people dey pour yogurts for person leg? And here it is

This is processed drink, not yogurt. Won't have the effect she Is looking for

Dam suppose arrest this person which kind careless behavior be this

๐๐

๐๐

Waste of resources

E dey sweet the leg.

Crazy things are happening

WASTING OF RESOURCES ๐ซต๐ซต

Wetin person no go see on this app ๐

Woman and unnecessary rubbish

Say na Skin like milk

Shey nah Hollandia yoghurt wey day give me peace of mind dem Dey waste like that๐ณ๐ก๐ก Iโm going to sue this person๐๐

Awon Alabosian, hollandia wey I use break fast yesterday una dey use am clean leg ๐ฆต

Na Wetin tinubu see be this wey no make am take us serious tbh

See as dem dey wait hollandia ๐ฉ
