正在加载视频...

视频加载失败

Which work hollandia wan do for the leg?😂😂

528,347 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

40 条评论

RUTH 🇨🇦 的头像
RUTH 🇨🇦1 年前

We just dey learn new things everyday 😂

Leg Haven Pillows 的头像
Leg Haven Pillows1 年前

RLS keeping you up? Our Friction Pillow is here to help. Rub your legs against its surface for instant relief from that restless sensation. Say hello to better sleep!

Emmanuel Adex 的头像
Emmanuel Adex1 年前

What do you think "skin like milk" means?🌝

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

For leg? Abeg nau😂😂😭

Divaberry 的头像
Divaberry1 年前

See as them dey waste youghurt 😂😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😭😭🤣🤣e dey vex me

Dona♎️ 的头像
Dona♎️1 年前

Women do too much but we are not ready for this discussions

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

Iswr😂😂

𝓛𝓸𝓻𝓭 𝓓𝓻𝓮𝔂 👑 的头像
𝓛𝓸𝓻𝓭 𝓓𝓻𝓮𝔂 👑1 年前

If them never kpain one skin care professional the rest no go get sense

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

For those asking for the background song in the comments.

Grachi✪ 的头像
Grachi✪1 年前

Which kain behavior be this

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

🤣🤣😂

Ibe Onye Abiriba😎 的头像
Ibe Onye Abiriba😎1 年前

Hollandia wey I go drink I go begin waste am in the name of skincare. This is how they deceive women and make them believe that this thing does any work. SHALOM

Hacker virus 🇳🇬🌚 的头像
Hacker virus 🇳🇬🌚1 年前

Nothing way musa no go see for gate

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

Iswr😭🤣

WEALTH 的头像
WEALTH1 年前

Una dey oppress me for this app oo.. pour hollandia for leg keh 😂

Dekubas 的头像
Dekubas1 年前

The leg would end up becoming so sweet like the Hollandia milk 🥛ooooo🤣🤣🤣🤣🤣

F a n t ø m🏀⛹🏽‍♂️☄️ 的头像
F a n t ø m🏀⛹🏽‍♂️☄️1 年前

E go sweeten the leg na

APE𝕏 的头像
APE𝕏1 年前

Skin like milk

Patrick Dorgu 的头像
Patrick Dorgu1 年前

Where person dey wey e never see hollandia drink for em life nah em this ones dey use am wash leg

Tigrinho 🐅 🇬🇭 的头像
Tigrinho 🐅 🇬🇭1 年前

Drink wey ago use chop bread

ᴛᴏɴʏ ᴏꜰ ʟᴀɢᴏꜱ🧸 的头像
ᴛᴏɴʏ ᴏꜰ ʟᴀɢᴏꜱ🧸1 年前

See as this people dey waste hollandia😭

Duke of Africa 的头像
Duke of Africa1 年前

My people do stupid things because of lack of knowledge.

Racheal412 的头像
Racheal4121 年前

Skin like milk na😂😂

DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct 的头像
DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct1 年前

But on a normal, Why person go dey allow this people dey pour yogurts for person leg? And here it is

Sour Daddy$N 的头像
Sour Daddy$N1 年前

This is processed drink, not yogurt. Won't have the effect she Is looking for

Bigshakur $MOJO 的头像
Bigshakur $MOJO1 年前

Dam suppose arrest this person which kind careless behavior be this

VALY🩷🩷🩷 的头像
VALY🩷🩷🩷1 年前

😂😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂😂

Daniel Egwu 的头像
Daniel Egwu1 年前

Waste of resources

Ceejay 的头像
Ceejay1 年前

E dey sweet the leg.

Puff Baby 的头像
Puff Baby1 年前

Crazy things are happening

God abeg 的头像
God abeg1 年前

WASTING OF RESOURCES 🫵🫵

EMRYS🫥💐 的头像
EMRYS🫥💐1 年前

Wetin person no go see on this app 😂

OMO OLOGO🎖 的头像
OMO OLOGO🎖1 年前

Woman and unnecessary rubbish

He will 的头像
He will1 年前

Say na Skin like milk

Adebayo Islamiyah 的头像
Adebayo Islamiyah1 年前

Shey nah Hollandia yoghurt wey day give me peace of mind dem Dey waste like that😳😡😡 I’m going to sue this person🙄😁

$adique 的头像
$adique1 年前

Awon Alabosian, hollandia wey I use break fast yesterday una dey use am clean leg 🦵

Hush 的头像
Hush1 年前

Na Wetin tinubu see be this wey no make am take us serious tbh

KIRA 🤍 的头像
KIRA 🤍1 年前

See as dem dey wait hollandia 😩

相关视频