Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who be this boy?😂😂
37,184 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na me born am

E smart pass u

Just a boy who have learned in a hard way😭😭🤣

Nothing person wan tell me The girlfriend dey there

What a performance. And he's not even away of the shots. The guy just have some good vibes like a pays no bills.

Funny how you will see another video soon of him like this and more cause someone will want to manage him and a tiktok account.

This was how I could sing Most turbans songs while I was a boy I would usually sing the love songs,and think about IRENE,a beautiful girl in primary 4 then. RIP Irene.

@grok what's the title of that track the boy was miming?

Na only for Nigeria wey you fit Dey sleep make u Dey trend 😂

The guy dey get joy, after party na jollof rice go follow

@fireboydml ❤️

See the niggur man dab naw 😂😂 This one na confirm guyman

Guy tone dey move with passion

@Xsparkshine If you check ham wella e fit sabi the song pass who sing ham 😅

Let @fireboydml see this please

He has a cute smile🥹

@fireboydml must see this one abeg

This one no be small boy oo

😂💔

Pls can someone tell me the title of that track he was miming I love it already

BERT demand outpacing supply

Lines dey flow for the boy mouth like airflow silently

Person get composure pass Davido 😂

He be chairman😂

Paparazzi

He dey feel it dey smile 😂😂

Nah my brother 😂

Lol 😂😂😂

The boy dey in spirit

The boy might be one the big musicians one day trust me

At this age

Confirmed lover boy

Bobo get vibez ngl
