Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who be this boy sef 😂

213,827 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

44 Yorum

No Name profil fotoğrafı
No Name1 ay önce

No go buy stock at this your age… you dey create format for woman

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

No mind am 😹

𝙸𝙼𝙾𝙽𝙸𝙲𝙷𝙴™🇵🇹🇪🇸 profil fotoğrafı
𝙸𝙼𝙾𝙽𝙸𝙲𝙷𝙴™🇵🇹🇪🇸1 ay önce

This boy don ruin my 10's😭😭

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Lol 🤣🤣

Real Josh profil fotoğrafı
Real Josh1 ay önce

Why I get feeling say this guy dey related to Davido.

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

As how na 😂

D I D I profil fotoğrafı
D I D I1 ay önce

This young boy that is supposed to be at Library

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Swears I dunno what's he's here talking about love 😹

Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧 profil fotoğrafı
Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧1 ay önce

This boy go do pass odumodupink

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

How? 😹

Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧 profil fotoğrafı
Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧1 ay önce

Odumodupink wey say him go die for Toto this boy na the warlord of toto

real j profil fotoğrafı
real j1 ay önce

Na person wey they give am morning food I blame

Sun Jigga profil fotoğrafı
Sun Jigga1 ay önce

Clara show am “view once” love life😅

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Lol 😂

A.C.A. DCL profil fotoğrafı
A.C.A. DCL1 ay önce

Laugh wan wound me 😅🤣💔

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Me too 🤣

joker profil fotoğrafı
joker1 ay önce

When i dey this age me and my friends still dey play rubber with slippers😂😂

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Swears 😹

OLUWAFEMI🤍309 profil fotoğrafı
OLUWAFEMI🤍3091 ay önce

When i still dey this age, me and my colleagues for don dey Local Authority primary school football field dey drag for position 😹

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

He supposed dey library sef

Oluwa profil fotoğrafı
Oluwa1 ay önce

No be you dey pay rent now.

M Λ R V ♡ profil fotoğrafı
M Λ R V ♡1 ay önce

@ItsAgbaje 🤣🤣

IFEDAYOMI 🎖️ profil fotoğrafı
IFEDAYOMI 🎖️1 ay önce

Young boy never too rush in to that billing estate otherwise you gonna learn 😆

NAIJA🇳🇬TV profil fotoğrafı
NAIJA🇳🇬TV1 ay önce

Wtf 🤣🤣, life never lesson this one sehh 😂

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Swears 😹

yepwii 🌴 profil fotoğrafı
yepwii 🌴1 ay önce

Person wey suppose dey draw venn diagram

Mills Eco profil fotoğrafı
Mills Eco1 ay önce

Young ODUMO 😂😂

kindghost profil fotoğrafı
kindghost1 ay önce

At your age I pity you

kanye East (online) profil fotoğrafı
kanye East (online)1 ay önce

He go later dey follow Andrew Tate

50/50 profil fotoğrafı
50/501 ay önce

You never see anything 😂

Blutbad profil fotoğrafı
Blutbad1 ay önce

Make no go study

just-Dre. profil fotoğrafı
just-Dre.1 ay önce

Bobo dey create imaginary heartbreak scene for head😭😅

⸿ profil fotoğrafı
⸿1 ay önce

Person wey suppose dey hustle

EBUKA profil fotoğrafı
EBUKA1 ay önce

Him resemble blaq bones

ea profil fotoğrafı
ea1 ay önce

😭😭😂😂

Oremi profil fotoğrafı
Oremi1 ay önce

Clara how manage now💔🥲

Unknown 🤠 profil fotoğrafı
Unknown 🤠1 ay önce

No go read for your GCE exam 😂🤌🏽

Pyrex💰💼 profil fotoğrafı
Pyrex💰💼1 ay önce

😂

I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤 profil fotoğrafı
I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤1 ay önce

My video of 5years don leak 😞😔

Gluxe lane profil fotoğrafı
Gluxe lane1 ay önce

This is not funny 😆

THEBIGMUNA🥂 profil fotoğrafı
THEBIGMUNA🥂1 ay önce

Clara please 🥺

chidindu victor profil fotoğrafı
chidindu victor1 ay önce

No be milkish be dis

Adekola profil fotoğrafı
Adekola1 ay önce

Lol who will tell him?

tkp profil fotoğrafı
tkp1 ay önce

Watin be this 🤣🤣

Benzer Videolar