Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who be this guy
35 Kommentare

One day we shall hear the side of Trauma.. For now lets keep watching

Ashewo dey cus trauma?๐

Where Hydonni ?? na her sub be this ๐๐คฃ๐

Same way she'd say she needs to get her confidence back, not by reading to improve her mind or life, but by doing bbl.

Go to Youtube and see movies where our BBL titans call prostitution โmeans of survivalโ coz you didnโt know what they were going through. On the other hand, the โG boyโ was judged and handed over to the Police. He had other options to survive. Devil sef cross leg dey observe ๐

Don't just introduced Nigerians to new words, see "trauma" don get trauma from Nigeria girls mouth

Nah that trauma make one girl lie sai i rape her cos ino gree fvck her ๐๐๐ i jus call my bro sharply we touch down their house beat weytin no good comot for the elder brother wey call himself soldier till date we no see any of the threats wey he make ๐

They are always looking for who to blame their misfortune on

๐๐๐

Some will say they were molested by their uncles and that is why they are doing ashawo work. So the trauma no carry you go school or become a better version of yourself but nah ashawo your trauma carry you go do ๐๐๐๐โฆ if I hear things like this I go just laugh.

maro na fool abeg, that him laugh dey muzz me always ๐๐๐๐

โYou Dey monetize your traumaโ off me๐ญ๐ญ๐ญ

One day we'll talk about her trauma and what she's facing but for now let's enjoy the thirst trap

@KhvngEmma E say u dey monetize ur trauma ๐๐ญ๐๐๐๐

My ex gf mom divorced her husband because he lost his job then she start doing hookup with married men at osun state and sheโs from oyo state.

Things wey we don accuse trauma of eh. One day, trauma sef go speak up

I no dey blame women for everything wey them Dey do now o, cuz na still some f00lish men dey admit that their lies and support them, if not. You no fit lie to who sabi you well well na But na those wey no know you, you fit manipulate Women!

You dey monetize your trauma ๐ญ๐ญ๐

No mater how hard you try or high / deep you think those "people" thinks..... Your highest/deepest point is their starting point of how degenerate their mind is.

๐๐๐๐๐๐๐

@draptazzz The boy too foolish ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

โYou Dey monetize your trauma?โ I Dey die for here๐๐๐๐

World people: She no get any other thing wey she de do na only ashewo Her: so make woman no de confident in her own body again? Show of confidence na ashewo work now

True, why doesnโt trauma drive people to make better choices? I hate this word trauma because we have used it to justify our shortcomings.

What a traumatic experience leading to all negative actions or doings. Mttteeeewww, trauma kill you there ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

@just_iyz At least if na trauma be the reason, why you go come still Dey collect money ?๐

Ashewo too nah work nah ๐๐๐๐

That's Oghene Maro Aka Hooooor ๐

That hin laughter dey always off me๐น๐

Trauma no go chop? ๐๐

Ashana justification ๐คฃ๐ญ

How person go even monetize trauma ๐ How? Just how!!!

Maro na werey ๐ Honest and blunt guy for TikTok

Its funny to think me and this guy Maro Attended the same secondary school back then thou he was my senior.

๐ Boboyi ti pami
