Loading video...
Video Failed to Load
Who can explain what happened here?
562,300 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

AbidoShaker1 year ago
Her ‘chi’ no dey eat chicken?

SHARON🥺💔1 year ago
Wait did she just feed her village people first??

VERIFIED homie1 year ago
But why should someone use fork and Knife to eat chicken in 2024 😭😭

Dami1 year ago
The gods no dey chop turkey?😂

brolow1 year ago
This one dey give “Awon alale” food 😭😭😭😭😭😅😅😅😅

Ogoo1 year ago
Everybody must not know how to use cutlery

Osi Ose1 year ago
Both she and the person wey they video Their mind no go touch ground

Oluwanisola🪬☦️❄️1 year ago
Life no hard but nah Una Dey make am hard leave fine girl alone make she do her life

AE. Lucky 🍀1 year ago
If you had grew up in the village you would've know why she threw the first half spoon to the floor. It's a way of showing respect to their ancestors. It's a common practice amongst the elderly people in some regions

Blackstan ✌️1 year ago
The one wey she pour for ground nah for her spirit husband
