正在加载视频...

视频加载失败

Who can explain what happened here?

562,304 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker1 年前

Her ‘chi’ no dey eat chicken?

SHARON🥺💔 的头像
SHARON🥺💔1 年前

Wait did she just feed her village people first??

VERIFIED homie 的头像
VERIFIED homie1 年前

But why should someone use fork and Knife to eat chicken in 2024 😭😭

Dami 的头像
Dami1 年前

The gods no dey chop turkey?😂

brolow 的头像
brolow1 年前

This one dey give “Awon alale” food 😭😭😭😭😭😅😅😅😅

Ogoo 的头像
Ogoo1 年前

Everybody must not know how to use cutlery

Osi Ose 的头像
Osi Ose1 年前

Both she and the person wey they video Their mind no go touch ground

Oluwanisola🪬☦️❄️ 的头像
Oluwanisola🪬☦️❄️1 年前

Life no hard but nah Una Dey make am hard leave fine girl alone make she do her life

AE. Lucky 🍀 的头像
AE. Lucky 🍀1 年前

If you had grew up in the village you would've know why she threw the first half spoon to the floor. It's a way of showing respect to their ancestors. It's a common practice amongst the elderly people in some regions

Blackstan ✌️ 的头像
Blackstan ✌️1 年前

The one wey she pour for ground nah for her spirit husband