Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who dey really teach all these Chinese Yoruba? 😂😂
56,740 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 22

if we never kee one of them, dem no go stop dey speak nonsense call am yoruba 😂😭

Kpa mi olorun ?

Yoruba language na international language that you can learn anywhere just like learning English 😂

These people are marketing geniuses. They don’t only learn the English language; they also learn our local languages and then bring their businesses to our country. This helps to smoothen business transactions with the locals. 💯

Pami ko ogogoro ni lol

This people that made us teach them English then start replacing us one by one with our formal students. 😂🤣😂

This ppl particularly I see them a lot 😂

@ProudlyRonu 😂

I doubt if they know the meaning of that song 😁

Na translator 🤓

No be Palmy I dey hear? Na so dem like palm wine?

Nah Ashabiolose handiwork be this

Yoruba is universal

😹😹😹

Na onbo shege dey do wonder oo

@ProudlyRonu This is ashabi oloshes mentee. lol! She dresses and does everything like her.

Nah very dark rat 😂

Wahalamade 🤣🤣

Wetin dem dey sing. Lmao

Yoruba na really famous language 😂

💕🎉

Na ashabi oloshe dey teach these ones
Похожие видео
Sensitive content
Peller ask for chips from Jarvis, she land am curse dey think say na compliment😂💔Person way dey teach her yoruba no try oh😂
Beri🌚
97,465 просмотров • 3 месяцев назад
