Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who do 9ice like dis? 😭
554,408 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Person dey entertain him people you dey vex?!

He performed so well. Alapo plenty for a reason!

He's a talented man and he has to show it. Not just all these garagara studio work on stage. Most of them like local music and if you are talented enough you should be able to play live music local music

Check yourself well, make e no be say na you something dey do ohh

Bcos e no wear fake ice 🧊

Is everything alright at home?

this was how he started., plus it’s just cruise! he’s currently touring UK right now.

Ogoor gan

Nah because he no wear Cuban make he show off Abi, you go learn

What did he do wrong here abeg?

Baba almost turn to k1 the ultimate na small remain 😅

Teni also performs live highlife band and we don’t see anything wrong in it so why should we see a wrong in this video. Instead of entirely retiring from music he is still doing what pleases him and gives him joy.

Wetin do am? Abi make we ask wetin do you? He gave the fans what they wanted na

Make he no work again ?

This is not nice? This is 9ice

This person no even sabi who 9ice be, genius at what he does

Person dey live and enjoying life jejely and gbadunly u dey ask who do am like how 😏 shey he no better than your papa in 10 folds ni

Bros just played Koko bar London days ago, put some respect on his name.

Wetin wrong with what he's doing?

There’s nothing bad here na

Imagine seeing wiz kid like dis, till then u go notice say 9nice Dey battle sapa to keep up

You promise to bring home Grammy 9ice... I no go gree

All this omo eru sha wan post anything to downgrade alapo meji bring one superstar that come close to him throughout your generation

I didn’t expect this type of stupidity from you ayanfe

A whole alapomeji 😭😭😭😭 baba just dey look for who want spree dollar make he pack his things by himself.

Person they make his legitimate money, you dey talk say who do him like this

Na that him ex wife swear for am. Allegedly ooo

Nicholas cage blew $150M nobody insults him But in Nigeria they will insult you everyday fr trying to put your life together He’s most likely doing better than everyone insulting him

He’s making money while enjoying his life what’s the problem with you

Sense has been chasing you but you are faster... I don't even want to give you an engagement because that's what you want. But I just had to say you're the most foolish man on this app

Guy delete this post. I will forever be his fan no matter how bad the voice can be. Alapomeji for a reason

With all he juju See where he carrier later end

He looks very ok. Abi Mr poster,e geh wetin u dey see wey we no dey see??

To mentain fame nobe easy things, let thank God will still day see him and appreciate his efforts stop talking down on him because none of your family members have made it to the top
Benzer Videolar
Sensitive content
Lowkey, na like dis I dey drag Cana, i no dey do puff nd pass 😭😹
Winter
218,919 görüntüleme • 1 ay önce
