Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who fit help me catch this girl?

191,852 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

57 Kommentare

Profilbild von wizo_sylvester
wizo_sylvestervor 9 Monaten

She should have said oh my devil instead of oh my God😂😂

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

She never serious.😂

Profilbild von wizo_sylvester
wizo_sylvestervor 9 Monaten

😂

Profilbild von Z€€KO🦅
Z€€KO🦅vor 9 Monaten

Her parents never know wetin dem dey nurture

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

@BabzZico55806 Them think say na normal human being them born.😂

Profilbild von CHEMICAL PUNSTAR ⚪️
CHEMICAL PUNSTAR ⚪️vor 9 Monaten

Nollywood sees this as nonsense….Hollywood sees this as a maddd script

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

I see the vision.

Profilbild von Rekt_Farm
Rekt_Farmvor 9 Monaten

No no, instead of the cry, it should be laughter

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Righttt?

Profilbild von Rekt_Farm
Rekt_Farmvor 9 Monaten

Yea

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

I don see your second patient.

Profilbild von ٰ
ٰvor 9 Monaten

she suppose dey the upside down make demogorgon chop her nyash for this rubbish

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

You harsh.😂

Profilbild von A BOY HAS NO NAME
A BOY HAS NO NAMEvor 9 Monaten

Oh my devil and suffer in violence, that’s the opposite

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

She missed that.

Profilbild von A BOY HAS NO NAME
A BOY HAS NO NAMEvor 9 Monaten

She most definitely did

Profilbild von Alabi
Alabivor 9 Monaten

😂

Profilbild von Sammy
Sammyvor 9 Monaten

Why e no equal? Abi na my eyes

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Ashawo😂

Profilbild von black and white 🇨🇦
black and white 🇨🇦vor 9 Monaten

Thank Devil, she had one job

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Just one.

Profilbild von DaDaBoí 🇳🇬🦁
DaDaBoí 🇳🇬🦁vor 9 Monaten

First sign of mental illness

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

First?😂

Profilbild von GoodLife Nwa aba🕊
GoodLife Nwa aba🕊vor 9 Monaten

She the live near Aliko avenue …. You want her numb make you dm

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

I dey your dm like this.

Profilbild von NUEL↕️🎭
NUEL↕️🎭vor 9 Monaten

She dey my street, 2k make I drop her address

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

DM😂

Profilbild von NUEL↕️🎭
NUEL↕️🎭vor 9 Monaten

Cydm😂

Profilbild von CHIEJI CHIDERA
CHIEJI CHIDERAvor 9 Monaten

Who be this one abeg😂😂😂

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

She don crase.😂

Profilbild von CHIEJI CHIDERA
CHIEJI CHIDERAvor 9 Monaten

Very well o😂😂😂

Profilbild von Sifon
Sifonvor 9 Monaten

Nurse, someone just escaped

Profilbild von Snowflakes❄️
Snowflakes❄️vor 9 Monaten

Person go just serious dey mumu 🤦🤦

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Omoo😂😂

Profilbild von Abdool Money (Hates APC)🤑☘️
Abdool Money (Hates APC)🤑☘️vor 9 Monaten

She’s so creative Love how her brain functions

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Me too.

Profilbild von Bakaar
Bakaarvor 9 Monaten

Who the fuck is she 😂😂😂

Profilbild von Ekpondayo EBUBECHUKWU (TIMILEYIN) 💙❤️
Ekpondayo EBUBECHUKWU (TIMILEYIN) 💙❤️vor 9 Monaten

If you catch her please make I use hand touch her small Her brain need better resetting

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

No wahala I go leave am for you.😂

Profilbild von JOHNNY 🗣️(blue tick)
JOHNNY 🗣️(blue tick)vor 9 Monaten

700 followers Banger post How you take do am brooo?

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

Omo I just Dey engage Dey go.

Profilbild von MASSIVE 👑
MASSIVE 👑vor 9 Monaten

We suppose flug this one 😂 @sealed1234 Ur sister?

Profilbild von llon.don
llon.donvor 9 Monaten

She should hv thanked Satan instead of God 😁

Profilbild von Eyan_ibi eleponshugar
Eyan_ibi eleponshugarvor 9 Monaten

make yoruba film script writers and producers no go come across this pov sha.😂

Profilbild von H
Hvor 9 Monaten

Too many plot holes

Profilbild von whereis9
whereis9vor 9 Monaten

Oh my Satan*

Profilbild von SMILES🙃🦅
SMILES🙃🦅vor 9 Monaten

Who dey born all this people sef 😭

Profilbild von Lion Sin of Pride
Lion Sin of Pridevor 9 Monaten

Instead of wearing cloth, she should be naked

Profilbild von Hb²⁴🥷
Hb²⁴🥷vor 9 Monaten

Wetin she do you baba

Profilbild von Zaga🍃
Zaga🍃vor 9 Monaten

E get wetin I wan just tell am.

Profilbild von Hb²⁴🥷
Hb²⁴🥷vor 9 Monaten

😂😂😂

Profilbild von RobertGodson
RobertGodsonvor 9 Monaten

Who gave this small girl cana 🤦

Profilbild von Blessing Godwin
Blessing Godwinvor 9 Monaten

Wen u feel say u de okay 😂 But ............ Ur mentally ill 🤕

Profilbild von James FromDah Grave𓃵
James FromDah Grave𓃵vor 9 Monaten

This is funny abeg But still inform me when you catch her😂😂😂😂

Profilbild von 𝚁𝚘𝚋𝚒𝚗♠️
𝚁𝚘𝚋𝚒𝚗♠️vor 9 Monaten

WTF did I just watch

Profilbild von KappoDonna 𓅔𓅔
KappoDonna 𓅔𓅔vor 9 Monaten

Wtf is this?

Profilbild von 👤
👤vor 9 Monaten

-@lanre1220 sister

Ähnliche Videos