Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who mumu pass? ๐๐๐
61,834 Aufrufe โข vor 6 Tagen โขvia X (Twitter)
29 Kommentare

E be like say Na you o chief ๐ญ๐

Arsenal mumu pass

Na arsenal mumu pass ๐๐

Thank you Brighton.. for shutting this bastards up

Nah Arsenal mumu pass ๐ญ

Arsenal follow join the debate.

Be like nah everybody mumu ๐ญ๐ญ๐ญ

Haffa come out side ohhh

Bro na arsenal mumu pass aje.๐

The job is done, just look at the smile on his face. we have best defender and best goalkeeper in world don collect 3:0 from Brighton ooo lol ๐

Between Arsenal and Gunners , who mumu pass ๐

All of una gather dey, MUMU ASSOCIATION OF EPL

The real mumu ๐คฃ

Dindinrin association ๐คฃ๐คฃ

I pity who no fear brenford , Brighton, Bournemouth and Everton Obstacles

Na Arsenal mumu pass, how e come be now way Chelsea beat Brighton and you no fit score one goal against them ๐๐๐

How e dey be now?๐คก๐คฃ you sef swallow 3

Chelsea almost ruined my weekend, but Arsenal don Brighton am

Wait first ๐

Arsenal ๐๐

Na Arsenal mumu pass Chelsea ๐๐๐๐

๐๐

Who mumu pass now ๐๐๐

See mumu pro max here

How e kon be now ? ๐ญ๐

You self mumu join ๐๐๐

Karma with Aura

Chelsea

Oya clean ur mouth
