Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who mumu pass? 😂😂😂
61,834 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

E be like say Na you o chief 😭😂

Arsenal mumu pass

Na arsenal mumu pass 😂😂

Thank you Brighton.. for shutting this bastards up

Nah Arsenal mumu pass 😭

Arsenal follow join the debate.

Be like nah everybody mumu 😭😭😭

Haffa come out side ohhh

Bro na arsenal mumu pass aje.😂

The job is done, just look at the smile on his face. we have best defender and best goalkeeper in world don collect 3:0 from Brighton ooo lol 😂

Between Arsenal and Gunners , who mumu pass 😂

All of una gather dey, MUMU ASSOCIATION OF EPL

The real mumu 🤣

Dindinrin association 🤣🤣

I pity who no fear brenford , Brighton, Bournemouth and Everton Obstacles

Na Arsenal mumu pass, how e come be now way Chelsea beat Brighton and you no fit score one goal against them 😂😂😂

How e dey be now?🤡🤣 you sef swallow 3

Chelsea almost ruined my weekend, but Arsenal don Brighton am

Wait first 😂

Arsenal 😂😂

Na Arsenal mumu pass Chelsea 😂😂😂😂

😂💔

Who mumu pass now 😂😂🙄

See mumu pro max here

How e kon be now ? 😭😂

You self mumu join 😂😂😂

Karma with Aura

Chelsea

Oya clean ur mouth
