Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who Needs This Deliverance ๐?
393,871 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

This part off me ๐๐

whoa thats crazy but have you heard this?

๐๐na here I know say Sade own no good.. e talk one wey confuse interpreter gan

Dem use left hand slap am. How come the slap transfer to Pastor's left cheek. ๐ญ๐๐. Miracle no dey tire Jesus ๐

Pls tell me there's a continuation of this soon

I tell twitter people say Jnr evil pass Teni, them say I dey cap๐ญ๐

Nice one, bro. I've been waiting for the concluding part since.... I had to watch twyse

Nah too much familiarity cos this Shade own. Ah! ๐ Shade we knew when they brought you from the village o. Nah Taofeek for your craze sha.๐๐

Bishop come do deliverance, but na bishop dem deliver slap๐ค๐พ๐๐

Help retweet ๐

Shade go soon send mummy junior comot house ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
