Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who never experience am go think say e end for content.๐
338,366 Aufrufe โข vor 5 Monaten โขvia X (Twitter)
50 Kommentare

na the first time i dey watch this video complete๐๐ญ

Na my doings

But na him been dey advise the guy against cultism before he come see money ๐

Money is everything

So na the full video be this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ after the guy don tell you how them take throw him friend overboard, you still wan put am for cult ๐

Noth concern am

@BigmoGame So na the full video be this ๐๐

@BigmoGame Yes

๐๐๐ Bini language sweet oh! Laugh wan wound me. No be force to join na!

Easy

person go jail, you still collect from am.

Na office

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ U go enter buy force.

For sure na him price

We nor Dey kill person them nor Dey kill us except say u loose guard Make God help all of us

Ot

First time seeing the full video ๐๐๐

Wa d half

Na so dem go turn am to office for monthly payment ๐

Exactly o

Had same experience when I gave 20k to some men in Choba rivers state

๐คฃ๐คฃ

First time seeing the full video, it even cracks me up the more ๐๐๐๐๐ญ๐ญ

This is the complete video ๐ ๐

Enjoy it

I wn make una call natural make we knack am e get why

๐๐

I don finally watch the full video ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Congratulations

๐๐

I miss benin sha. Ekosodin too sweet!!!

Go home

Nothing Dey hase

@Okechukwu_odd lol where you con migrate go

@Okechukwu_odd Chief. I go pursue daily bread

first time me seeing the first video

๐๐

As a sakponba Road born and bred.. this is 110 percent Accurate.. 052 no be jokes . Benin guy to know say all the terms accurate die . ๐ What a way of life . But no regrets.

โIn the ancient city of Benin, the kingdom suffereth violence with the white men, and violent men like asoro, oba karaye oba isiagbo taketh it by forceโ this guy na system man ๐คฃ๐คฃ๐

This one na true life story ooo, all you have to do is just stay on your ground because they will start hailing you and begging you to join, please donโt join oooo

LOL.. Him don open office for him head ๐ The Jew no even de understand wetin de sup.

Dem almost put my guy for cult say he help person talk to Customs make Dem no collect em car๐๐๐

True true na like this e dey happen. Ekosodin gave me an experience ๐๐๐ I buy one crate of beer, I no know say I don go sign wetin I no suppose sign ๐ญ

Nor be skit ooo normal lifestyle for edo ๐ Dem dey force men to join ๐

Na last week them confirm me o

The day you nack, na that day your nightmare begins. Stay Jew for you to sleep in peace

Who send am to press something fr system man ๐

Him wan show love na

So this is the full video๐๐๐

Wa d half wa all of una watch
รhnliche Videos
Sensitive content
Ade say her nvdes never cast yet but e go soon cast if she no press money for person way get am cause she no go press shi shi๐โโ๏ธ๐๐
Beri๐
158,990 Aufrufe โข vor 1 Monat
