Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who no like better thing 😂😂
287,483 görüntüleme • 22 saat önce •via X (Twitter)
32 Yorum

The gods need to change oil too

I love her contents on Tiktok 😄

e no get anybody wey no like better thing o

You carry fine man give girl wey no Dey use eyes 👀 see fine boys

@harrysone9 You carry fine boy come give her😂😂

Oya sope otilor

She don collect her man

If universe never kpi Pinkie universe no go rest.

"Universe" don suffer for Pinkie hand

The guy na fine boy

This particular vid was her earliest vid when she started. But it looks alll new now. This vid is bout 3 to 4 years old, if I'm not mistaken. Pinkletie done come a long way. Glad she's having her shine and benefits now.

Everybody like better things

Ikuku don die the Transfer

Finally dis one reach her hand 😂

Imagine this 🤣

Nobody

This lady ehh

Universe say wetin? 🤣🤣🤣

😂😂😂

Lmao

This girl with big chest get all access/ onlyfans

😂😂😂 Beautiful people please patronize me

😂

@adjoa_lee1 😂

😂😂😂😂

Na destiny 😂

Pinkie don use juju collect fine man oo 🤣🤣🤣 na her type be this….thank you universe 🤣🤣

lol

na valid question lol

This girl carry ooo

This girl no real 😭

Ozuorrr 😂
