正在加载视频...
视频加载失败
who send you work? 😭
11 条评论

Apecx 18051 年前
So if she mad Dem go say na ritual

UserInterface4 年前
Need a Freelancer? Post a Job and they will bid to do the work. #gig #gigworker #freelancer

Suzanne Tips1 年前
If I Dey the party I go don japa gently

am_toskid_tee🐐1 年前
That thing dey bring out your inner fear... I sure say Na masquerade she see

❝𝗦𝗮𝗹𝗮𝗺❞1 年前
I no understand wetin sup😂

Mckinzy 🎸🎶1 年前
Funny thing be say after this one she go still do am again

OLABAMIJI🤴1 年前
She fit run mad like that Oloun Dem go con say dem use ham

Nozy Funky Diablo1 年前
Laughing gas be like sweet for her eyes 😂

veni again!!1 年前
Ennnn, make I first drop this colos first 😂😂😂

BiG Montana🤍👑Fc🦅1 年前
Na watin dey do some boys wey e be like dem go fall for ground flat immediately dem inhale am But in her case she couldn’t comprehend what was going on inside her So she had to scream out for help like person wey take colos😂😂😂

Jojo_M 🦄🇧🇪🦍🦅1 年前
“You fit Dey see but magbegesi”
