Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who should we blame ? 😂😂

242,755 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля JOY 💕
JOY 💕1 год назад

He wants to beg someone to send him money fast fast 💀💀💔 talaka onigberaga

Фото профиля MayGist
MayGist1 год назад

Empty drums make the greatest noise. You recognise easily

Фото профиля Can you relate?
Can you relate?1 год назад

behind the scenes.... the niqq was texting his bro to wire him some money to add to his but the network was slow sorry

Фото профиля DOTTI
DOTTI1 год назад

He roasted himself 😂😂

Фото профиля BIG KEZ(Apple)
BIG KEZ(Apple)1 год назад

Weyrey no get doings but dey make mouth 😀

Фото профиля sisi oloju ede🦐
sisi oloju ede🦐1 год назад

Oga dey press button 😂😂😂, button still disappoint am

Фото профиля B.E.O 🧸💘
B.E.O 🧸💘1 год назад

“Howfar eje, abeg quicky help me send 60k I go give you back” “Howfar Ejeh 2 quick help me run 10k I wan use am add to 40k make e complete 50” “Howfar Ejeh 3 Abeg help send 50k I wan use am complete 50k wey I get to 100k.. I go give you when I reach house”

Фото профиля brolow
brolow1 год назад

This bros don mess up 😅😅😅😭😭🫢🫢

Фото профиля Z2HTV
Z2HTV1 год назад

The guy na mumu boy

Фото профиля Ayomide 📊
Ayomide 📊1 год назад

Don't judge a book by is cover even if the cover is looking mad,what are you trying to say host🤣🤣

Похожие видео