Loading video...
Video Failed to Load
Who you wan beat among them?
281,483 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Carazon1 year ago
The first girl should focus more on going to gym instead of saying shit about the album tf it’s always the ugliest and shapeless people that has things to say about this album set awon werey.

Beyu1 year ago
That first girl be like bread wey enter water... Fuu say make dem come for her. Like for who??? 💔😭😭

Chef Miriam👩🍳1 year ago
Wizkid, watching this video and thinking of how to attack davido once more.....

Mr Gozie1 year ago
I’m a wizkid fan but let’s be honest, the album is not that great

Chibueze1 year ago
This boy dey vex 🤣🤣🤣🤣

LFC LEXICON1 year ago
The whole video is for clout chasing

The Young Nation💲💥1 year ago
😂 😂 Wetin he this 😂

LFC LEXICON1 year ago
Tell dem to name one song for the album dem no know

RemediesBaba1 year ago
That first girl no go make heaven 😂

Chrome Heart 💜1 year ago
The first girl Dey remind me of this gallon back then for trenches 😂
