正在加载视频...
视频加载失败
You wan beat soldier for press up ke? 😂
7 条评论

DAHBOSS 💸1 年前
The sojo no do am well

$ilva 💸1 年前
Go do am nau

ELA ✨1 年前
Person wey dey Nysc camp wey no dey chop belle full dey compete with soldier Nawa oo

$ilva 💸1 年前
You don kee me 😂

Fine_Girl Temmy✨1 年前
The corper put all his energy

nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀1 年前
Something wey dem dey use 100 push ups greet them superior in the morning 🤣🤣 When I was in guards battalion keffi, on commander walked up to the man with joy and announced to him that his wife just gave birth in that joy baba went down to do 100 push ups for lsm ontop 🤣🤣

Winifred🌻1 年前
Them wey training want keel 🤣
