Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Who’s this boy 😳 ⚽️ ?
28,478 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Those people wey too good on skills likdis them fit no sabi dribble likdat

Just remember a friend back in the day...this guy can juggle for hours non stop but he's a terrible footballer on the pitch of play

No worry, make match start, I wan see something 😒

I bin dey do all these those days o😂😂

This one na entertainer No be player

His name is Chinonso Eche. Multiple GWR holder

His name is chinonso Eche. Multiple GWR holder

May he find helper ijn amen 🙏🏽

@sharwlarh

That doesn't mean he will be a promising footballer.

The boy don dey since e no be new comer

Una sabi rewarm this video even 4 eke market days

Very talented

He’s a Guiness record holder

Na my videos this body dey copy sha .. nice one boyoski

Keyne Yamal

And me dey here no fit even jog 1-100🥲🥲

No be ordinary bro.... something dey inside.

Incredible

Good morning 😒

Talent dey waste for Naija

This boy na Ronaldodinho in a black man's body

See the way his just having fun

Now let’s push the boy to success

Talent

The boy get talent

Una don carry juju enter Ball ooo

Brother ade do plenty for mafoluku back then. 😢 😢 😢 😢 😢 I no even know where brother dey like this

Wow

Guinness book of record holder.

This is amazing

Nigeria Messi

Raw
Похожие видео
Sensitive content
Now who’s this 😳
Glen
171,619 просмотров • 5 дней назад
