Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

39,772 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

58 Kommentare

Profilbild von Heat🔥air💨global🌐
Heat🔥air💨global🌐vor 2 Monaten

@PeterPsquare Hope you get better lawyer nobi to go pay for service apartment Dey talk….

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare Na why many of una foolish. Because na secret news I Dey read from Abi? Illiterates when sabi write English.

Profilbild von Hot Head Amira 🎥
Hot Head Amira 🎥vor 2 Monaten

@Heatairglobal @PeterPsquare You are playing with fire because you think it’s cruise. You will soon learn

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@Heatairglobal @PeterPsquare Should I drop my location for you ? You’re a senseless fool! A commentary on a public topic is what you’re coming to say bullshit here? Or be like na you wan learn!!

Profilbild von Heat🔥air💨global🌐
Heat🔥air💨global🌐vor 2 Monaten

@Temi_loluwah @PeterPsquare So you want go beat am Una funny Oya drop your location for am….

Profilbild von ReGulAr FrIeNdZ
ReGulAr FrIeNdZvor 2 Monaten

@PeterPsquare For your mind now you made sense in this video? You just mumu, VDM recruits

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare If at the ending na VDM recruits you see talk mean say you really no wise.

Profilbild von ReGulAr FrIeNdZ
ReGulAr FrIeNdZvor 2 Monaten

@PeterPsquare Ozour

Profilbild von iyke-Dave
iyke-Davevor 2 Monaten

@PeterPsquare God will bless you that has been my point daily since the videos came out he is a LIAR

Profilbild von Raymond Essien
Raymond Essienvor 2 Monaten

@PeterPsquare When you finish, you go go warm Eba chop. So managers dey collect 25%? If you want to throw in ‘he directed their videos’. Video directors get a one off payment. If you didn’t see the generosity in their 25% then something is wrong with you.

Profilbild von UNCLE DAVID
UNCLE DAVIDvor 2 Monaten

@PeterPsquare He agreed but when bigger deals come him greed set in. Very wicked brother that Peter.

Profilbild von Akprusper
Akpruspervor 2 Monaten

@PeterPsquare When e no want am again , why e no leave the work ?

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare He leave the work He wasn’t part of their 2021 reunion The twins agreed and kicked him out

Profilbild von Akprusper
Akpruspervor 2 Monaten

@PeterPsquare He never handover all documents so the new management can audit for Peter , this is the main problem you guys act like you don’t watch, no transparency, when they want to sell out the catalogue, judge don’t handover the correct information to Peter management for 3 months

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare My bro just calm down as a man Please watch this video and reconfirm every of your statements.

Profilbild von Akprusper
Akpruspervor 2 Monaten

@PeterPsquare Jude needs to be transparent that all

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare From this video and your first statement Who seems to be lying ?

Profilbild von DETTAWAVY !!! fcb
DETTAWAVY !!! fcbvor 2 Monaten

@PeterPsquare This one just need some food

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare See as you Dey project your hungry self. Mumu animal

Profilbild von CSP COSMOS
CSP COSMOSvor 2 Monaten

@PeterPsquare Una don the see the jonzing man true colour ..... You guys weren't being logical before

Profilbild von Avi Smith
Avi Smithvor 2 Monaten

@PeterPsquare Peter na lier

Profilbild von Fally_hah
Fally_hahvor 2 Monaten

@PeterPsquare You just fine you nor get sense ekpaaaa

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare I always Dey pity people like una when no Dey fit for themselves. Upon say evidence Dey show for the lies. Fools like you still no Dey grab. It’s a pity

Profilbild von Pedro
Pedrovor 2 Monaten

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Why are you supporting evil?

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare So after this explanations you call this supporting evil ? Really? Why did he lie?

Profilbild von Pedro
Pedrovor 2 Monaten

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about what?

Profilbild von Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️
Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️vor 2 Monaten

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about all this.

Profilbild von Pedro
Pedrovor 2 Monaten

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare What actually is his lie?

Profilbild von Mercy🤍🤍💙💙
Mercy🤍🤍💙💙vor 2 Monaten

@PeterPsquare If I was the one loosing my court case, I’d also come online to seek public sympathy. That guy di very manipulative.

Profilbild von City Lord
City Lordvor 2 Monaten

@PeterPsquare Peter is a manipulator.

Profilbild von Lucky young
Lucky youngvor 2 Monaten

@PeterPsquare God bless you bro! Nigerians don’t read to know Things!

Profilbild von Sergentnice
Sergentnicevor 2 Monaten

@PeterPsquare Saint Peter di aso na criminal 😁

Profilbild von baller gee
baller geevor 2 Monaten

@PeterPsquare Anyone that is ready to bring his own brother down for him to shine can never be trusted. Make he enjoy the small publicity he dey get now cus soon ppl eye go clear

Profilbild von iyke-Dave
iyke-Davevor 2 Monaten

@PeterPsquare @Austeiin this has been my point daily. Why didn’t he explain this part of the agreement. How come he came out to mislead the public that Jude takes 40% without explanation the whole story! Thats why I call PETER A LIAR

Profilbild von JahBlessSon🔋⚡️👌
JahBlessSon🔋⚡️👌vor 2 Monaten

@PeterPsquare Nigerians & pity 5/6… We never ready for reality…

Profilbild von MAZI KANAYOCHUKWU
MAZI KANAYOCHUKWUvor 2 Monaten

@PeterPsquare Thank God people are now seeing who the Peter is, he is a chronic lair

Profilbild von __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagosvor 2 Monaten

@PeterPsquare Tani werey eleyi? Can’t jude and Paul speak for themselves?

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare They should come speak for themselves to you or who ? Omo aleee

Profilbild von __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagosvor 2 Monaten

@PeterPsquare Omo abinpabe who has Peter been talking to all this while Onise ibi ni iwana that’s why you see nothing bad in all that’s going on

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare Omo zuor. See your shallow mentality. So people in court should come set camera for you people to be judging? Tueh on your foolish mentality!

Profilbild von __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagosvor 2 Monaten

@PeterPsquare You see your level of stupidity can’t be compared. Jude didn’t set camera??? Paul didn’t post?? Tueh on your Stupid Mentality!

Profilbild von My Eyes Onlyy
My Eyes Onlyyvor 2 Monaten

@PeterPsquare Who be this one

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 2 Monaten

@PeterPsquare Your daddy

Profilbild von ♧King Drey♤ 👑
♧King Drey♤ 👑vor 2 Monaten

@PeterPsquare Who be kwansogbu?

Profilbild von Ndidi✊🏽
Ndidi✊🏽vor 2 Monaten

@PeterPsquare Bro leave this people simps dey follow simps (peter na biggest simp I've ever seen) na simps are dangerous to community

Profilbild von Ojo Samson
Ojo Samsonvor 2 Monaten

@PeterPsquare Alaba Okoye, we don hear , go family house go report yourself

Profilbild von BIG WILLY
BIG WILLYvor 2 Monaten

@PeterPsquare I keep saying this ngl a lot of Nigerians are gullible

Profilbild von Chinecherefi n'ewerodu
Chinecherefi n'eweroduvor 2 Monaten

@PeterPsquare He didn't lie sadly He just manipulated a lot of people Which I don't 💯 fault him for He posted have truths and callous Nigerians started riding on it to fight a cause they know nothing about

Profilbild von Moses Onengiyeofori
Moses Onengiyeoforivor 2 Monaten

@PeterPsquare Finally someone that is thinking... Keep it up

Profilbild von 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘vor 2 Monaten

@PeterPsquare If them carry this fool now them Go say nah rich man oppress poor man , why can’t you just mind your business

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 1 Monat

@PeterPsquare I like as una Dey always rate people with una type of low life!! You and the fool no go fit touch anywhere !

Profilbild von 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘vor 1 Monat

@PeterPsquare Your father , Ogun kill u there

Profilbild von banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!vor 1 Monat

@PeterPsquare Na you get your phone. Type as you like Na Smallie you be You be less

Profilbild von 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘vor 1 Monat

@PeterPsquare Nah your blood line be less , no go find work animal

Profilbild von NjokuOTR🇦🇺
NjokuOTR🇦🇺vor 2 Monaten

@PeterPsquare But Nigerians fell for him

Profilbild von demilade_luciana
demilade_lucianavor 2 Monaten

@PeterPsquare Did u read the part where it says the mou is for 2yrs and after which it should be reviewed,why is it that Jude is pulling and allocating money when they wasn't an updated Mou ? Also Peter said this Mou was to be reviewed yearly, so pls where on earth is the lie???

Profilbild von wonder_hands1260
wonder_hands1260vor 2 Monaten

@PeterPsquare Watin concern you Nigerians on this matters? Don’t go and face your life

Profilbild von dj hytek
dj hytekvor 2 Monaten

@PeterPsquare All of you that are saying VDM Should shut up come closer and learn new things gullible people

Ähnliche Videos