Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
WHY DREAM?? FREESTYLE
33 Kommentare

You said "freestyle" but you dey read the lyrics from ya phone.

5 seconds audition I don know say u be raw talent See good music I just Dey smile Yeh yeh yeh

Was it not last week you dropped attack?

๐ฅ

See as grown ass man Dey sing rubbish

You still dey owe us plenty unreleased songs oh no be freestyle we need

Ayooooooooo Are you okay ??????? Na you be thisss ????? Naahhhh this is maddddddddddd๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

I made an official tee shirt design for @AyoMaff AYo maff needs this tees Designed by me

Boboyi rora ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ถ We sef wan enter industry too nah ๐ฉ๐๐ฅโค๏ธโ๐ฉน

Omo dat first verse make goosebumps comot for my body

Omo

No be last week you drop song ??

Somebody shout AYOOOOOOOOOOOO MAFFFFFFFFโค๏ธโค๏ธ๐ฅ๐ฅ @AyoMaff

Freestyle but you hold phone Dey read lyrics. Okay na

Fire

Dopeeee ๐ฅโจ More of this please

Mad๐ฅ

Drop this jam ๐ฅ

E too tappp

Tooo Good ejeโค

New king ๐

Omo u go try dey calm Ooo Aha dope ๐๐ Na still attack I dey chop oooo

I swear she look like trouble ๐ฟ

Soft and calm

man, this is cleann asf.

OMO RELEASE ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@itsIshola Ayoooo

omo ologo๐

When last i heard artiste freestyle. They dont do it again. Thanks for bringing this back.

My real

You bad no worry

Oga your time don pass

Is this out ? Or just a freestyle
