正在加载视频...

视频加载失败

84,745 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Sexiana ⋆𐙚 ̊. 的头像
Sexiana ⋆𐙚 ̊.4 个月前

You said "freestyle" but you dey read the lyrics from ya phone.

VERYGOODTAILORMAN🏆✂️ 的头像
VERYGOODTAILORMAN🏆✂️4 个月前

5 seconds audition I don know say u be raw talent See good music I just Dey smile Yeh yeh yeh

Hello 的头像
Hello4 个月前

Was it not last week you dropped attack?

deeben 的头像
deeben4 个月前

🔥

Ayomide 的头像
Ayomide4 个月前

See as grown ass man Dey sing rubbish

Joseph igyuse 的头像
Joseph igyuse4 个月前

You still dey owe us plenty unreleased songs oh no be freestyle we need

Ola👿 的头像
Ola👿4 个月前

Ayooooooooo Are you okay ??????? Na you be thisss ????? Naahhhh this is maddddddddddd🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

RAQVEN👁️🔥 的头像
RAQVEN👁️🔥4 个月前

I made an official tee shirt design for @AyoMaff AYo maff needs this tees Designed by me

Heis_teejay 的头像
Heis_teejay4 个月前

Boboyi rora 🔥🔥🔥🎶 We sef wan enter industry too nah 😩😂🔥❤️‍🩹

Kïçê 的头像
Kïçê4 个月前

Omo dat first verse make goosebumps comot for my body

wahala🧢🥷🏿 的头像
wahala🧢🥷🏿4 个月前

Omo

🪶 的头像
🪶4 个月前

No be last week you drop song ??

Daniel Alaba 的头像
Daniel Alaba4 个月前

Somebody shout AYOOOOOOOOOOOO MAFFFFFFFF❤️❤️🔥🔥 @AyoMaff

ShadeSlayerEragon 的头像
ShadeSlayerEragon4 个月前

Freestyle but you hold phone Dey read lyrics. Okay na

King Shaldre 的头像
King Shaldre4 个月前

Fire

NIEL 的头像
NIEL4 个月前

Dopeeee 🔥✨ More of this please

Chisom 🔺🟦🥷🏻🕊️ 的头像
Chisom 🔺🟦🥷🏻🕊️4 个月前

Mad🔥

Jose 的头像
Jose4 个月前

Drop this jam 🔥

Lolu Omo Vado 的头像
Lolu Omo Vado4 个月前

E too tappp

.♧ 的头像
.♧4 个月前

Tooo Good eje❤

Michael | Community Manager 的头像
Michael | Community Manager4 个月前

New king 👑

@MY_OXBAND😎💯 的头像
@MY_OXBAND😎💯4 个月前

Omo u go try dey calm Ooo Aha dope 😎😎 Na still attack I dey chop oooo

Dablunt 的头像
Dablunt4 个月前

I swear she look like trouble 👿

Feminisce 🥤 的头像
Feminisce 🥤4 个月前

Soft and calm

ّ 的头像
ّ4 个月前

man, this is cleann asf.

JENE AWIO EMMA 的头像
JENE AWIO EMMA4 个月前

OMO RELEASE 🔥🔥🔥

Emmy Rani 的头像
Emmy Rani4 个月前

@itsIshola Ayoooo

Damilola🌺 的头像
Damilola🌺4 个月前

omo ologo😍

Gideon 的头像
Gideon4 个月前

When last i heard artiste freestyle. They dont do it again. Thanks for bringing this back.

Nyihemba Terkimbi Caleb 的头像
Nyihemba Terkimbi Caleb4 个月前

My real

issa tosin solihu 的头像
issa tosin solihu4 个月前

You bad no worry

AURACLE 的头像
AURACLE4 个月前

Oga your time don pass

Dharblue 的头像
Dharblue4 个月前

Is this out ? Or just a freestyle

相关视频