Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Why involve third parties 😂😂

511,185 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View)
Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View)2 месяцев назад

Seems like the person that wrote this script was raised with cow milk, because all of una too mumu

Фото профиля Dc 😳
Dc 😳2 месяцев назад

What's the endpoint of this video? Omo this video just mess with my iq

Фото профиля GьеиGⲁ
GьеиGⲁ2 месяцев назад

The guy block am na. If na you you no go involve third party

Фото профиля Sen.tlkdraco
Sen.tlkdraco2 месяцев назад

weti be this? god abeg 😭🤣 like its not funng but its funny like its stupid funny idek how to explain it, everybody wey de this skit de mad sha

Фото профиля Superson247
Superson2472 месяцев назад

That girl too cool for this role jare,,

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s2 месяцев назад

So all these mature people gather, rent camera choose location, then shoot this kind skit? I get stories wey I fit give them for free o… this one is really disturbing

Фото профиля METATRON!!!🇨🇲🇳🇬
METATRON!!!🇨🇲🇳🇬2 месяцев назад

Anita no well, broda gast call mama to confirm if na him sister😂😂

Фото профиля Phills
Phills2 месяцев назад

See as you hand soft 😂😂 No let make Dem tell you that thin for tight corner

Фото профиля Chinnaka
Chinnaka2 месяцев назад

Skit skit skit Another unknown pandemic in our society

Фото профиля OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧2 месяцев назад

No long talk, na why she spend the money be that 😂

Фото профиля Peng Man ⚡️
Peng Man ⚡️2 месяцев назад

😂😂 wtf did I just watch!!!!!

Фото профиля Jay d cryptonite
Jay d cryptonite2 месяцев назад

🤣🤣🤣 this girl na proper werey "I wan chop am:" 😩

Фото профиля $
$2 месяцев назад

“I swr this girl no be my blood” 😂

Фото профиля Sharp Brother
Sharp Brother2 месяцев назад

Wtf..... are those girls speaking English or a different language altogether? ☺️☺️☺️ Fuck their accent is horrible including that man getting robbed!

Фото профиля Taze ☢️
Taze ☢️2 месяцев назад

They with me... They with me.... Omo I dy with you but you dy collect my phone and watch na😭😭

Фото профиля Rebellious Mind
Rebellious Mind2 месяцев назад

@yabbanx As dem Dey talk disarming Dey go now …. Na men come like this …

Фото профиля Govnor
Govnor2 месяцев назад

Mumu skit, no bearing, which boy go hear him sister say she won nack man and he allow her, even dey wait sef. Stupid

Фото профиля Caleb Aziboledia
Caleb Aziboledia2 месяцев назад

Na here sweet me pass. Bro gas verify ooh . 😂😂😂😂😂

Фото профиля H
H2 месяцев назад

There are some creative ideas that are not meant for you to implement, you have to give it to someone best suited for the role to act.

Фото профиля 𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1
𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵12 месяцев назад

The scream inside the car tho 😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁

Фото профиля Gloryglow 🌹
Gloryglow 🌹2 месяцев назад

What is the moral lesson here now ?

Фото профиля GRANDSON ♤☆♤
GRANDSON ♤☆♤2 месяцев назад

Where is the watch and phone they collected? Be like una no dey rematch una nonsense before una post am.

Фото профиля Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️
Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️2 месяцев назад

Before U date a girl... Ask her how many brothers and sister she gets o 🌝😂😂😂

Фото профиля Ⓜ️ayana
Ⓜ️ayana2 месяцев назад

I don off lmao

Фото профиля Omoadetoyese
Omoadetoyese2 месяцев назад

People are really frustrated on this app. To watch simple skit laugh and comot you dey yarn lubbish… if you wan learn, go school na not on this space

Фото профиля FineBoyTomskid
FineBoyTomskid2 месяцев назад

“Dey with me blood” 😂😂

Фото профиля O. G Droug
O. G Droug2 месяцев назад

Okay, in this case it's not rape .lol

Фото профиля BIG DROVE ❣️❣️
BIG DROVE ❣️❣️2 месяцев назад

Me dey find get wey go do like dis with me , still chop me on top 😊

Фото профиля El LawaL
El LawaL2 месяцев назад

Lmao knack am for me abeg 🤣

Фото профиля The Earth 🌎
The Earth 🌎2 месяцев назад

Did they forget to make us laugh?

Фото профиля iAmThrive
iAmThrive2 месяцев назад

@JosephPEze “Hello mummy, who born Anita” 😳😂🤣 Aje 😂🤣

Фото профиля SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹
SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹2 месяцев назад

Werey say "you gats chop your investment " 😭😭

Фото профиля ©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™
©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™2 месяцев назад

@EzeUdo02 This one too na content??????????

Фото профиля Ngozi😼
Ngozi😼2 месяцев назад

I'm actually wondering the same thing too why involving them haha

Похожие видео