Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Why involve third parties 😂😂

511,185 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View)
Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View)vor 2 Monaten

Seems like the person that wrote this script was raised with cow milk, because all of una too mumu

Profilbild von Dc 😳
Dc 😳vor 2 Monaten

What's the endpoint of this video? Omo this video just mess with my iq

Profilbild von GьеиGⲁ
GьеиGⲁvor 2 Monaten

The guy block am na. If na you you no go involve third party

Profilbild von Sen.tlkdraco
Sen.tlkdracovor 2 Monaten

weti be this? god abeg 😭🤣 like its not funng but its funny like its stupid funny idek how to explain it, everybody wey de this skit de mad sha

Profilbild von Superson247
Superson247vor 2 Monaten

That girl too cool for this role jare,,

Profilbild von DaddyE’s
DaddyE’svor 2 Monaten

So all these mature people gather, rent camera choose location, then shoot this kind skit? I get stories wey I fit give them for free o… this one is really disturbing

Profilbild von METATRON!!!🇨🇲🇳🇬
METATRON!!!🇨🇲🇳🇬vor 2 Monaten

Anita no well, broda gast call mama to confirm if na him sister😂😂

Profilbild von Phills
Phillsvor 2 Monaten

See as you hand soft 😂😂 No let make Dem tell you that thin for tight corner

Profilbild von Chinnaka
Chinnakavor 2 Monaten

Skit skit skit Another unknown pandemic in our society

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 2 Monaten

No long talk, na why she spend the money be that 😂

Profilbild von Peng Man ⚡️
Peng Man ⚡️vor 2 Monaten

😂😂 wtf did I just watch!!!!!

Profilbild von Jay d cryptonite
Jay d cryptonitevor 2 Monaten

🤣🤣🤣 this girl na proper werey "I wan chop am:" 😩

Profilbild von $
$vor 2 Monaten

“I swr this girl no be my blood” 😂

Profilbild von Sharp Brother
Sharp Brothervor 2 Monaten

Wtf..... are those girls speaking English or a different language altogether? ☺️☺️☺️ Fuck their accent is horrible including that man getting robbed!

Profilbild von Taze ☢️
Taze ☢️vor 2 Monaten

They with me... They with me.... Omo I dy with you but you dy collect my phone and watch na😭😭

Profilbild von Rebellious Mind
Rebellious Mindvor 2 Monaten

@yabbanx As dem Dey talk disarming Dey go now …. Na men come like this …

Profilbild von Govnor
Govnorvor 2 Monaten

Mumu skit, no bearing, which boy go hear him sister say she won nack man and he allow her, even dey wait sef. Stupid

Profilbild von Caleb Aziboledia
Caleb Azibolediavor 2 Monaten

Na here sweet me pass. Bro gas verify ooh . 😂😂😂😂😂

Profilbild von H
Hvor 2 Monaten

There are some creative ideas that are not meant for you to implement, you have to give it to someone best suited for the role to act.

Profilbild von 𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1
𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1vor 2 Monaten

The scream inside the car tho 😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁

Profilbild von Gloryglow 🌹
Gloryglow 🌹vor 2 Monaten

What is the moral lesson here now ?

Profilbild von GRANDSON ♤☆♤
GRANDSON ♤☆♤vor 2 Monaten

Where is the watch and phone they collected? Be like una no dey rematch una nonsense before una post am.

Profilbild von Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️
Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️vor 2 Monaten

Before U date a girl... Ask her how many brothers and sister she gets o 🌝😂😂😂

Profilbild von Ⓜ️ayana
Ⓜ️ayanavor 2 Monaten

I don off lmao

Profilbild von Omoadetoyese
Omoadetoyesevor 2 Monaten

People are really frustrated on this app. To watch simple skit laugh and comot you dey yarn lubbish… if you wan learn, go school na not on this space

Profilbild von FineBoyTomskid
FineBoyTomskidvor 2 Monaten

“Dey with me blood” 😂😂

Profilbild von O. G Droug
O. G Drougvor 2 Monaten

Okay, in this case it's not rape .lol

Profilbild von BIG DROVE ❣️❣️
BIG DROVE ❣️❣️vor 2 Monaten

Me dey find get wey go do like dis with me , still chop me on top 😊

Profilbild von El LawaL
El LawaLvor 2 Monaten

Lmao knack am for me abeg 🤣

Profilbild von The Earth 🌎
The Earth 🌎vor 2 Monaten

Did they forget to make us laugh?

Profilbild von iAmThrive
iAmThrivevor 2 Monaten

@JosephPEze “Hello mummy, who born Anita” 😳😂🤣 Aje 😂🤣

Profilbild von SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹
SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹vor 2 Monaten

Werey say "you gats chop your investment " 😭😭

Profilbild von ©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™
©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™vor 2 Monaten

@EzeUdo02 This one too na content??????????

Profilbild von Ngozi😼
Ngozi😼vor 2 Monaten

I'm actually wondering the same thing too why involving them haha