Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Why involve third parties 😂😂

511,185 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View) profil fotoğrafı
Oparachukwu Joshua Ayodeji Danjuma (Phd in View)2 ay önce

Seems like the person that wrote this script was raised with cow milk, because all of una too mumu

Dc 😳 profil fotoğrafı
Dc 😳2 ay önce

What's the endpoint of this video? Omo this video just mess with my iq

GьеиGⲁ profil fotoğrafı
GьеиGⲁ2 ay önce

The guy block am na. If na you you no go involve third party

Sen.tlkdraco profil fotoğrafı
Sen.tlkdraco2 ay önce

weti be this? god abeg 😭🤣 like its not funng but its funny like its stupid funny idek how to explain it, everybody wey de this skit de mad sha

Superson247 profil fotoğrafı
Superson2472 ay önce

That girl too cool for this role jare,,

DaddyE’s profil fotoğrafı
DaddyE’s2 ay önce

So all these mature people gather, rent camera choose location, then shoot this kind skit? I get stories wey I fit give them for free o… this one is really disturbing

METATRON!!!🇨🇲🇳🇬 profil fotoğrafı
METATRON!!!🇨🇲🇳🇬2 ay önce

Anita no well, broda gast call mama to confirm if na him sister😂😂

Phills profil fotoğrafı
Phills2 ay önce

See as you hand soft 😂😂 No let make Dem tell you that thin for tight corner

Chinnaka profil fotoğrafı
Chinnaka2 ay önce

Skit skit skit Another unknown pandemic in our society

OzkeD2nd🇬🇧 profil fotoğrafı
OzkeD2nd🇬🇧2 ay önce

No long talk, na why she spend the money be that 😂

Peng Man ⚡️ profil fotoğrafı
Peng Man ⚡️2 ay önce

😂😂 wtf did I just watch!!!!!

Jay d cryptonite profil fotoğrafı
Jay d cryptonite2 ay önce

🤣🤣🤣 this girl na proper werey "I wan chop am:" 😩

$ profil fotoğrafı
$2 ay önce

“I swr this girl no be my blood” 😂

Sharp Brother profil fotoğrafı
Sharp Brother2 ay önce

Wtf..... are those girls speaking English or a different language altogether? ☺️☺️☺️ Fuck their accent is horrible including that man getting robbed!

Taze ☢️ profil fotoğrafı
Taze ☢️2 ay önce

They with me... They with me.... Omo I dy with you but you dy collect my phone and watch na😭😭

Rebellious Mind profil fotoğrafı
Rebellious Mind2 ay önce

@yabbanx As dem Dey talk disarming Dey go now …. Na men come like this …

Govnor profil fotoğrafı
Govnor2 ay önce

Mumu skit, no bearing, which boy go hear him sister say she won nack man and he allow her, even dey wait sef. Stupid

Caleb Aziboledia profil fotoğrafı
Caleb Aziboledia2 ay önce

Na here sweet me pass. Bro gas verify ooh . 😂😂😂😂😂

H profil fotoğrafı
H2 ay önce

There are some creative ideas that are not meant for you to implement, you have to give it to someone best suited for the role to act.

𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1 profil fotoğrafı
𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵12 ay önce

The scream inside the car tho 😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁

Gloryglow 🌹 profil fotoğrafı
Gloryglow 🌹2 ay önce

What is the moral lesson here now ?

GRANDSON ♤☆♤ profil fotoğrafı
GRANDSON ♤☆♤2 ay önce

Where is the watch and phone they collected? Be like una no dey rematch una nonsense before una post am.

Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️ profil fotoğrafı
Ŧ𝕝ꪮυ૨เςʜ™💰🤴🏽♥️2 ay önce

Before U date a girl... Ask her how many brothers and sister she gets o 🌝😂😂😂

Ⓜ️ayana profil fotoğrafı
Ⓜ️ayana2 ay önce

I don off lmao

Omoadetoyese profil fotoğrafı
Omoadetoyese2 ay önce

People are really frustrated on this app. To watch simple skit laugh and comot you dey yarn lubbish… if you wan learn, go school na not on this space

FineBoyTomskid profil fotoğrafı
FineBoyTomskid2 ay önce

“Dey with me blood” 😂😂

O. G Droug profil fotoğrafı
O. G Droug2 ay önce

Okay, in this case it's not rape .lol

BIG DROVE ❣️❣️ profil fotoğrafı
BIG DROVE ❣️❣️2 ay önce

Me dey find get wey go do like dis with me , still chop me on top 😊

El LawaL profil fotoğrafı
El LawaL2 ay önce

Lmao knack am for me abeg 🤣

The Earth 🌎 profil fotoğrafı
The Earth 🌎2 ay önce

Did they forget to make us laugh?

iAmThrive profil fotoğrafı
iAmThrive2 ay önce

@JosephPEze “Hello mummy, who born Anita” 😳😂🤣 Aje 😂🤣

SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹 profil fotoğrafı
SARK OR DIE 🇬🇭🇵🇹2 ay önce

Werey say "you gats chop your investment " 😭😭

©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™ profil fotoğrafı
©™I_feanyiChukwu 🇳🇬🇦🇷🇧🇷©™2 ay önce

@EzeUdo02 This one too na content??????????

Ngozi😼 profil fotoğrafı
Ngozi😼2 ay önce

I'm actually wondering the same thing too why involving them haha