Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Why is this not in my country?😂

74,701 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Finnexy Fessy Festus
Finnexy Fessy Festus10 месяцев назад

Omo no be life we dey live for this country

Фото профиля 𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾10 месяцев назад

At all

Фото профиля Nawty
Nawty10 месяцев назад

Bandit waiting for you at the next turn like....

Фото профиля natanyin
natanyin10 месяцев назад

You fit drive am reach somewhere make VIO stop you 🤣😂😂🤣 but jokes apart how can we really have fun in this country called Nigeria!!!???

Фото профиля M.O.G✨
M.O.G✨10 месяцев назад

Cuz of this 😂😂

Фото профиля Rayne ⚓️
Rayne ⚓️10 месяцев назад

Bandit waiting for you under that tunnel like

Фото профиля 'Liveth
'Liveth10 месяцев назад

Before you reach the third lap bandits don block una.

Фото профиля AY 😎
AY 😎10 месяцев назад

Bandits waiting for you to finish the race b4 dem pack you😂

Фото профиля Akannaya
Akannaya10 месяцев назад

No be "booress" be this? Wey dem come design well.

Фото профиля TONY
TONY10 месяцев назад

@black_bhoy_ Which kind life we dey live for Nigeria sef Me I don tire o

Фото профиля Kay 🅿️
Kay 🅿️10 месяцев назад

Not me saying in my head "Iya re koshi kuro lona fun mi jor"

Фото профиля Real lyric
Real lyric10 месяцев назад

@_______Collins See bush everywhere… put this thing for Nigeria bandit go still come kidnap person.

Фото профиля Man Like Tari
Man Like Tari10 месяцев назад

Because they don use the land to build estate so that they fit launder money

Фото профиля Michael
Michael10 месяцев назад

You go just see those men comot from those bushes pack all of una enter bush dy go 😂😂😂😂😂 You sabi the men wey I dy talk

Фото профиля MAKANAKI
MAKANAKI10 месяцев назад

This thing sweet

Фото профиля big_george
big_george10 месяцев назад

Nothing you wan tell me, Na boris cart of the old days be this thing . i enjoyed every bit of this video, its like I am the one riding it.

Фото профиля Peng
Peng10 месяцев назад

There’s some like this in Abuja, but I think it’s 2-3 persons per race

Фото профиля 𝔸𝕝𝕝𝕚$𝕠𝕟🍒🐆🤎🌼✨
𝔸𝕝𝕝𝕚$𝕠𝕟🍒🐆🤎🌼✨10 месяцев назад

I wanna do this 👀🤭🥹it looks fun and dangerous

Фото профиля Ajomale
Ajomale10 месяцев назад

All this kind thing wey dey make person happy small, non of of them dey this country. Even if dem do am sef, common man no go fit afford am . We go come still dey fear bandits, kidnappers and terrorist ..as I no believe in hell or heaven but I believe say Naija na hell on earth

Фото профиля D. M. N
D. M. N10 месяцев назад

For my country you see all those phone way dey their head fit no dey before them reach stoping point

Фото профиля HajiQudus 🧡💫
HajiQudus 🧡💫10 месяцев назад

It’s in Ibadan

Фото профиля DRIP 💦LORD🥇
DRIP 💦LORD🥇10 месяцев назад

Set out first abeg

Фото профиля Kingmaker
Kingmaker10 месяцев назад

Cos if na ur country, as dem dey pass bushes on the side, na armed fulani militia u go dey see.

Фото профиля P_H_D 🎀💙
P_H_D 🎀💙10 месяцев назад

It's not in your country bcus fulanis can be waiting for you in the small bush beside you

Фото профиля Norms'
Norms'10 месяцев назад

@chucxteam I love this kind of adventure

Фото профиля T-6 Viking 🃏
T-6 Viking 🃏10 месяцев назад

Bruh I bumped twice

Фото профиля True Hero Under God (THUG)
True Hero Under God (THUG)10 месяцев назад

You lot are too busy with tribal hatred and religious extremism- una no deserve enjoyment abeg !

Фото профиля Emmy Blackoh
Emmy Blackoh10 месяцев назад

Cause your country no want make the poor passes get peace of mind for once till them die

Фото профиля Schroeder Fox 🫆🦊
Schroeder Fox 🫆🦊10 месяцев назад

In my country we don't know who the president is. Either the one that starts with T or the one that starts with P. Because the one with P gets more attacks than the one that starts with T

Фото профиля Engr Tobby
Engr Tobby10 месяцев назад

Bando boys already calculating their money

Фото профиля Ricky
Ricky10 месяцев назад

I really wanted to see this ghost rider

Фото профиля CJ
CJ10 месяцев назад

Until bandits come out from forest😂😂

Фото профиля Daniel
Daniel10 месяцев назад

You want make dem attach gun to an?

Фото профиля sinach@djstarmany
sinach@djstarmany10 месяцев назад

Na this thing go finally finish my money if e enter Nigeria

Фото профиля ALABA_SUREPLUG😎🖥️🔌
ALABA_SUREPLUG😎🖥️🔌10 месяцев назад

You’re not meant to have fun in your country you’re meant to work hard.

Похожие видео