Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Why is this too relatable?๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

119,399 Aufrufe โ€ข vor 2 Jahren โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Moyosore
Moyosorevor 2 Jahren

Like this post if you also donโ€™t understand whatโ€™s going on

Profilbild von Mhiztartee7819
Mhiztartee7819vor 2 Jahren

God abeg Make she de breathe oo Ewon na prison

Profilbild von son of big wiz ๐ŸŒฑ
son of big wiz ๐ŸŒฑvor 2 Jahren

Lol come to my house Come to my house, You don Dey fear ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Smasher
Smashervor 2 Jahren

You no be man give am wetin she want nau hahaha ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sworvx
Sworvxvor 2 Jahren

I'm kinda lost for words right now...Hahahahaa ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Topman
Topmanvor 2 Jahren

Because it's relatable

Profilbild von Amyโœจ
Amyโœจvor 2 Jahren

Must she inform them before coming to see u๐Ÿ˜‚

Profilbild von Abraham ลƒot Lincoln ๐Ÿ€„๏ธ
Abraham ลƒot Lincoln ๐Ÿ€„๏ธvor 2 Jahren

Very relatable ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rexxie_Ye๐Ÿซ๐Ÿค๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช
Rexxie_Ye๐Ÿซ๐Ÿค๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ชvor 2 Jahren

Why the guy go dey bleach ๐Ÿคฎ๐Ÿ˜น

Profilbild von Sworvx
Sworvxvor 2 Jahren

Hahahahaa ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐ŸคฃHahahahaa ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von HERMPEROR'S TIP๐Ÿ€๐Ÿ€โšฝโšฝ
HERMPEROR'S TIP๐Ÿ€๐Ÿ€โšฝโšฝvor 2 Jahren

No sleeping ooh One almost implicate me that time Thank God for my life๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Riqueza Visuals
Riqueza Visualsvor 2 Jahren

Ewon na prison ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von King Ace
King Acevor 2 Jahren

I been think say na only me

Profilbild von MIC๐Ÿ‘Š๐Ÿฆ…
MIC๐Ÿ‘Š๐Ÿฆ…vor 2 Jahren

I remember the first time with my ex I touch her till day break I needed to be sure cos Omo jail term go long gon ๐Ÿ˜‚

Profilbild von TimmyTalkingTrumpet ๐ŸŽบ
TimmyTalkingTrumpet ๐ŸŽบvor 2 Jahren

I no won hear say one thing one thing happen ooo .... akoba adaba olohun Majeโ€™ari ni oooo

Profilbild von HORPEYEMMY โค๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
HORPEYEMMY โค๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 2 Jahren

preek no go even raise

Profilbild von Oshare Urhobo
Oshare Urhobovor 2 Jahren

I deY run this shit a times ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von GodAbeg
GodAbegvor 2 Jahren

Dey play ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von โ€”Nรฎffรฟ๐Ÿ–ค๐ŸŽ€
โ€”Nรฎffรฟ๐Ÿ–ค๐ŸŽ€vor 2 Jahren

You no go check keh ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Khalifaโ˜˜๏ธ
Khalifaโ˜˜๏ธvor 2 Jahren

??

Profilbild von TobaStephen
TobaStephenvor 2 Jahren

Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Yours Truly, Ibrahim.
Yours Truly, Ibrahim.vor 2 Jahren

Even the song sef dey sound like " 10 days in prison, 5 days in prison , wa pe ni prison " ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Omely Diz
Omely Dizvor 2 Jahren

U no go check Wetin

Profilbild von Topman
Topmanvor 2 Jahren

It's tricky right

Profilbild von Crypto_hokage๐Ÿง‘โ€๐Ÿ’ป๐Ÿ—จ
Crypto_hokage๐Ÿง‘โ€๐Ÿ’ป๐Ÿ—จvor 2 Jahren

$shc can relate

Profilbild von Zi_co
Zi_covor 2 Jahren

Time wey u suppose Dey knack U Dey waste ham Omo

Profilbild von Benjamins
Benjaminsvor 2 Jahren

Omo my babe came to my side the other day and she wasnโ€™t feeling too well, Omo I just dey pray may she say she wan go home I no want trouble

Profilbild von Ayomide Interior
Ayomide Interiorvor 2 Jahren

Only legend we understand

Profilbild von Namor
Namorvor 2 Jahren

This was me yesterday ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dha Prince
Dha Princevor 2 Jahren

@LekizDesign Relatable ๐Ÿ’€๐Ÿ˜‚

Profilbild von .โ€ข*.๐Ÿฆ‹โ€™
.โ€ข*.๐Ÿฆ‹โ€™vor 2 Jahren

Idgi.๐Ÿซค

Profilbild von simon peter
simon petervor 2 Jahren

Thatโ€™s me ๐Ÿ˜‚ Mehn am always checking Biko ๐Ÿ˜…

ร„hnliche Videos