Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why is this too relatable?😭😭
119,399 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Like this post if you also don’t understand what’s going on

God abeg Make she de breathe oo Ewon na prison

Lol come to my house Come to my house, You don Dey fear 😂😂😂😂😂😂

You no be man give am wetin she want nau hahaha 😂 😂

I'm kinda lost for words right now...Hahahahaa 🤣🤣🤣

Because it's relatable

Must she inform them before coming to see u😂

Very relatable 😂

Why the guy go dey bleach 🤮😹

Hahahahaa 🤣🤣🤣Hahahahaa 🤣🤣🤣

No sleeping ooh One almost implicate me that time Thank God for my life😂😂

Ewon na prison 😂😂😂

I been think say na only me

I remember the first time with my ex I touch her till day break I needed to be sure cos Omo jail term go long gon 😂

I no won hear say one thing one thing happen ooo .... akoba adaba olohun Maje’ari ni oooo

preek no go even raise

I deY run this shit a times 😂😂😂

Dey play 🤣🤣🤣

You no go check keh 😭😭😭

??

Omo 😂😂

Even the song sef dey sound like " 10 days in prison, 5 days in prison , wa pe ni prison " 😭😂😂😂

U no go check Wetin

It's tricky right

$shc can relate

Time wey u suppose Dey knack U Dey waste ham Omo

Omo my babe came to my side the other day and she wasn’t feeling too well, Omo I just dey pray may she say she wan go home I no want trouble

Only legend we understand

This was me yesterday 😂😂😂

@LekizDesign Relatable 💀😂

Idgi.🫤

That’s me 😂 Mehn am always checking Biko 😅
Benzer Videolar
Sensitive content
maybe powerwashing is kind of relatable😭😭😭
Yumprincess 💜👑 Vtuber & VA
12,712 görüntüleme • 1 yıl önce
