Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why Moses dey run nau 😭😂
212,867 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
46 Yorum

If nah you you go stay

I no fit even try am 😂

😫😂

This particular Moses no get liver o 😂 which kind Moses be this

Ahhh what do you want him to do na 😭😂

Moses no go run keh, you think say na Red Sea?

😭😭😂

When e reach your turn no run na😂😂

Na me send am? 😭😂

This one is Naija made Moses 😂

🤣🤣🤣

Moses don see say na death dey come, on top acting 😂😂

Make Moses stay ke?😂

Make e pave way na 😫😫

Moses no go run ke 😂

They no born am 😂

Moses run for him life 😂😂😭

😂😂😂

Make water carry Moses go

😹

E no go run keh😅😅😅

Una don start

😂😂😂😭

He see wetin pass am 😅

If you like when it's your turn to lay Moses don't run stand there if that wave won't swallow you 😭😂

werey see wave way pass am 😂😂

@haewhy09_Hw Baba move 😂

Power pass power o😂

Una no real for this country

@coldeba_dgaf Aswr them no real 😂

You no go run keh 😂😂😂😂

Make he no run ke

U Wan make he drown

Make e see wetin e dey find na 😂

If na u, you go stand?

Me self come they tire naw 😂

@Ademakinwa12480 When the water mo answer am nko

Hedey doubt him self

😂😂😂😂

🤣🤣🤣

Make e no run keh 😂

See who go sent 😭

Him no wan lose him life😂

Moses don jam wetin pas am

Moses don move

Hahaha 😆 😂 😆 😂
