Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why pastor got dey vex like this ?😂😂
148,201 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Phenom🐦🔥1 yıl önce
😂😂😂swear for am E wan finish the body of Christ

Gee Berry1 yıl önce
Bread of 1500 U cut 1k Comot 😂 O wrong na

Sd_brainiac1 yıl önce
How pastor go dey use ogun swear give person for church 😂 😆

Dr Farouk1 yıl önce
Pastor weh wan chop, baba dey manage 😂😂

𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢1 yıl önce
All him members be like people wey escape for Kuje prison 😂

Adémólá🇳🇬🎶1 yıl önce
There has to be a limit, under no circumstance should the holy Communion be made a joke.

LIVINGTRUTH_1 yıl önce
For this tinubu economy 🤣🤣🤣

HONE1 yıl önce
This has to be a skit You don't make communion with breakfast loaf, but unleavened bread.

ßïg þhêêzz1 yıl önce
Pastor get anger issues🤣

💸🅱️ℹ️LLℹ️🅾️N🅰️ℹ️R£ 4️⃣ Lℹ️F€💸1 yıl önce
If e shine teeth dem go carry am play too much
