Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Why problem dey always find me ๐ญ
184,037 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

I never see one skit weh sabinus dey successful ๐ญ๐ญ๐ญ

Sabinus and problem be like bread and butter ๐ญ

๐๐๐ you better find out from your roots o ๐๐๐

Because you they attract problem, once you hear Sabi nwa know say problem they come๐๐๐

@abazwhyllzz Nah u d find problem Problem is innocent ๐

If you mumu reach Sabinus your life don spoil

So fucking unexpected!! Intrigued at its peak!! Haha ๐๐

@hectoryazz_500 Na woman cause am ๐

Bcos you wonโt stop doing pass yourself ๐

Because you are always afraid of problems You know what a man fears, that comes to him always

oga na you dy always find problem go

you no wan leave nyash abii๐๐๐

You always find problem๐๐๐

Sabinus no dey ever rest for trouble ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You and problem nar 5 and 6

Problem nah your favourite ๐

๐...undisputed king of sketch comedy.

@iam_seanhaze E day always be you ehh ๐ญ๐

โMake God no allow them make them kee youโ๐ญ

You and Manchester united no difference

Check am well na u dey put ur self for trouble,, u no dey mind ur business

Sabinus leave Woman alone you say no now se she has Left you behind ๐๐๐

You are problem favorite ๐๐

Na problem dey find you abi na you wey no dey recognize problem when you see am? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabi us go make you laugh away your sorrow in just 40 seconds ๐๐คฃ๐คฃ๐ Man is good

9Ja Reacher ๐

Because you Sabi invest in them na ๐

I always imagine the next trouble you're getting into whenever I watch your video Lol this one really cracked me up ๐๐

Nah you find problem๐๐

Sabi ๐๐๐

๐

๐
รhnliche Videos
Sensitive content
This religion dey always pami. ๐ญ๐ Na why if I see person write "Muslim feminist" for bio, I dey always conclude say she get mental problem. How do you even believe this? ๐ญ
๐S.A.L.A.K.O๐
321,815 Aufrufe โข vor 11 Monaten
Na why mosquitoes dey always find you be this w/ Judeinggg
Willy kanga
45,292 Aufrufe โข vor 3 Jahren
