Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why problem dey always find me 😭
184,037 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I never see one skit weh sabinus dey successful 😭😭😭

Sabinus and problem be like bread and butter 😭

😂😂😂 you better find out from your roots o 😂😂😂

Because you they attract problem, once you hear Sabi nwa know say problem they come😂😂😂

@abazwhyllzz Nah u d find problem Problem is innocent 😂

If you mumu reach Sabinus your life don spoil

So fucking unexpected!! Intrigued at its peak!! Haha 😂😆

@hectoryazz_500 Na woman cause am 😂

Bcos you won’t stop doing pass yourself 😂

Because you are always afraid of problems You know what a man fears, that comes to him always

oga na you dy always find problem go

you no wan leave nyash abii😂😂😂

You always find problem😂😂😂

Sabinus no dey ever rest for trouble 🤣🤣🤣🤣

You and problem nar 5 and 6

Problem nah your favourite 😂

😂...undisputed king of sketch comedy.

@iam_seanhaze E day always be you ehh 😭😂

“Make God no allow them make them kee you”😭

You and Manchester united no difference

Check am well na u dey put ur self for trouble,, u no dey mind ur business

Sabinus leave Woman alone you say no now se she has Left you behind 😂😂😂

You are problem favorite 😂😂

Na problem dey find you abi na you wey no dey recognize problem when you see am? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Sabi us go make you laugh away your sorrow in just 40 seconds 😂🤣🤣😂 Man is good

9Ja Reacher 😆

Because you Sabi invest in them na 😂

I always imagine the next trouble you're getting into whenever I watch your video Lol this one really cracked me up 😂😂

Nah you find problem😂😂

Sabi 😂😂😂

😂

😂
Benzer Videolar
Sensitive content
This religion dey always pami. 😭😂 Na why if I see person write "Muslim feminist" for bio, I dey always conclude say she get mental problem. How do you even believe this? 😭
👑S.A.L.A.K.O🕊
321,815 görüntüleme • 11 ay önce
Sabinus Dey always jumb from one problem to another 😂😂😭
DAMI FOREIGN🥶
531,568 görüntüleme • 1 yıl önce
Na why mosquitoes dey always find you be this w/ Judeinggg
Willy kanga
45,292 görüntüleme • 3 yıl önce
