正在加载视频...

视频加载失败

Why problem dey always find me 😭

184,037 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

𝕷𝖔𝖗𝖉 𝑩𝒆𝒏𝒆𝒅𝒊𝒄𝒕𝒖𝒔 𝑴𝒂𝒙𝒊𝒎𝒖𝒔 的头像
𝕷𝖔𝖗𝖉 𝑩𝒆𝒏𝒆𝒅𝒊𝒄𝒕𝒖𝒔 𝑴𝒂𝒙𝒊𝒎𝒖𝒔3 天前

I never see one skit weh sabinus dey successful 😭😭😭

Moxx 的头像
Moxx3 天前

Sabinus and problem be like bread and butter 😭

Vee🫧🌸 的头像
Vee🫧🌸3 天前

😂😂😂 you better find out from your roots o 😂😂😂

UZO🦁 的头像
UZO🦁3 天前

Because you they attract problem, once you hear Sabi nwa know say problem they come😂😂😂

Ibrah 的头像
Ibrah3 天前

@abazwhyllzz Nah u d find problem Problem is innocent 😂

Longi 🔥🖤 的头像
Longi 🔥🖤3 天前

If you mumu reach Sabinus your life don spoil

BARRY M👑 的头像
BARRY M👑3 天前

So fucking unexpected!! Intrigued at its peak!! Haha 😂😆

rollydapz 的头像
rollydapz3 天前

@hectoryazz_500 Na woman cause am 😂

OnGOD 🇳🇬🇨🇦🐐 的头像
OnGOD 🇳🇬🇨🇦🐐3 天前

Bcos you won’t stop doing pass yourself 😂

Jehu Chijioke 的头像
Jehu Chijioke3 天前

Because you are always afraid of problems You know what a man fears, that comes to him always

🥷🏾 𖣂 的头像
🥷🏾 𖣂3 天前

oga na you dy always find problem go

The very Big D 的头像
The very Big D3 天前

you no wan leave nyash abii😂😂😂

Oburu Odhiambo 的头像
Oburu Odhiambo3 天前

You always find problem😂😂😂

Adeoye ✌️🕊️🕊️🕊️🕊️ 的头像
Adeoye ✌️🕊️🕊️🕊️🕊️3 天前

Sabinus no dey ever rest for trouble 🤣🤣🤣🤣

Otaobayomi 💥 的头像
Otaobayomi 💥3 天前

You and problem nar 5 and 6

Màte 的头像
Màte3 天前

Problem nah your favourite 😂

Victor Akeju 的头像
Victor Akeju3 天前

😂...undisputed king of sketch comedy.

GODFREY 的头像
GODFREY3 天前

@iam_seanhaze E day always be you ehh 😭😂

KHOGIE 的头像
KHOGIE3 天前

“Make God no allow them make them kee you”😭

𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮  ✈︎ 的头像
𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮  ✈︎3 天前

You and Manchester united no difference

🦨TrustWilliams |🇳🇴 的头像
🦨TrustWilliams |🇳🇴3 天前

Check am well na u dey put ur self for trouble,, u no dey mind ur business

Dammy Great 的头像
Dammy Great3 天前

Sabinus leave Woman alone you say no now se she has Left you behind 😂😂😂

spartan Ab 的头像
spartan Ab3 天前

You are problem favorite 😂😂

William Chijioke 的头像
William Chijioke3 天前

Na problem dey find you abi na you wey no dey recognize problem when you see am? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Olawale Idris 的头像
Olawale Idris3 天前

Sabi us go make you laugh away your sorrow in just 40 seconds 😂🤣🤣😂 Man is good

Tundex 的头像
Tundex3 天前

9Ja Reacher 😆

Udeh Samuel 的头像
Udeh Samuel3 天前

Because you Sabi invest in them na 😂

Likeminds 的头像
Likeminds3 天前

I always imagine the next trouble you're getting into whenever I watch your video Lol this one really cracked me up 😂😂

Ñóàh Këy 的头像
Ñóàh Këy3 天前

Nah you find problem😂😂

Denis Lincoln 的头像
Denis Lincoln3 天前

Sabi 😂😂😂

Jesus Saves 的头像
Jesus Saves3 天前

😂

Nonchalant Koko 的头像
Nonchalant Koko3 天前

😂

相关视频