Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Why you no draw rose 🌹😂🔥

13,239 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 20

Фото профиля MugiwaraTony
MugiwaraTony1 месяц назад

Fanta go wear your real cloth jare You don dey use person shirt do fake life😂😂

Фото профиля paul smith
paul smith1 месяц назад

Wetin dey soft about scorpion 😭😂😂😂

Фото профиля Shadrach is OK
Shadrach is OK1 месяц назад

Your eyes don see things 😂🫵🏿 You’re happy say person papa kick bucket ke??😂

Фото профиля leelee
leelee1 месяц назад

Wetin be this 🤣🤣🤣

Фото профиля Awesome babe
Awesome babe1 месяц назад

No ogbono soup and garri yellow today 😩😩

Фото профиля CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙1 месяц назад

Me personally dey suspect you say na you kill her papa so that she go dey sleep outside for your house My prayer be say anything Una do for night make belle enter

Фото профиля unbothered
unbothered1 месяц назад

🤦‍♂️😂

Фото профиля TheQuietMind
TheQuietMind1 месяц назад

Soft and wicked na. That is why

Фото профиля Vince
Vince1 месяц назад

You go fit marry girl wey no sabi cook Ogbono soup?

Фото профиля SANTA
SANTA1 месяц назад

Present twice 🤚🏽😂

Фото профиля Zicco Neihro
Zicco Neihro1 месяц назад

Tell them oo 😂

Фото профиля Hum1819
Hum18191 месяц назад

This guy 🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️😂😂

Фото профиля Fego Agarry
Fego Agarry1 месяц назад

Na baby hippopotamus

Фото профиля crypt_charles
crypt_charles1 месяц назад

Fanta leave me na😂😂😂

Фото профиля Peter
Peter1 месяц назад

Fanta abeg na 😂😂

Фото профиля Chelsea Gibson
Chelsea Gibson1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️1 месяц назад

Bad guy 😂😂😭😭

Фото профиля EmzyEno
EmzyEno1 месяц назад

Hope you dn chop Garry yellow and ogbono?

Фото профиля Tob Omad
Tob Omad1 месяц назад

This guy is always funny with these talks..

Фото профиля Agbaje Adedamola
Agbaje Adedamola1 месяц назад

No be lie my guy 😂💔

Похожие видео