Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Why you no draw rose 🌹😂🔥

13,239 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

20 Yorum

MugiwaraTony profil fotoğrafı
MugiwaraTony1 ay önce

Fanta go wear your real cloth jare You don dey use person shirt do fake life😂😂

paul smith profil fotoğrafı
paul smith1 ay önce

Wetin dey soft about scorpion 😭😂😂😂

Shadrach is OK profil fotoğrafı
Shadrach is OK1 ay önce

Your eyes don see things 😂🫵🏿 You’re happy say person papa kick bucket ke??😂

leelee profil fotoğrafı
leelee1 ay önce

Wetin be this 🤣🤣🤣

Awesome babe profil fotoğrafı
Awesome babe1 ay önce

No ogbono soup and garri yellow today 😩😩

CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙 profil fotoğrafı
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙1 ay önce

Me personally dey suspect you say na you kill her papa so that she go dey sleep outside for your house My prayer be say anything Una do for night make belle enter

unbothered profil fotoğrafı
unbothered1 ay önce

🤦‍♂️😂

TheQuietMind profil fotoğrafı
TheQuietMind1 ay önce

Soft and wicked na. That is why

Vince profil fotoğrafı
Vince1 ay önce

You go fit marry girl wey no sabi cook Ogbono soup?

SANTA profil fotoğrafı
SANTA1 ay önce

Present twice 🤚🏽😂

Zicco Neihro profil fotoğrafı
Zicco Neihro1 ay önce

Tell them oo 😂

Hum1819 profil fotoğrafı
Hum18191 ay önce

This guy 🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️😂😂

Fego Agarry profil fotoğrafı
Fego Agarry1 ay önce

Na baby hippopotamus

crypt_charles profil fotoğrafı
crypt_charles1 ay önce

Fanta leave me na😂😂😂

Peter profil fotoğrafı
Peter1 ay önce

Fanta abeg na 😂😂

Chelsea Gibson profil fotoğrafı
Chelsea Gibson1 ay önce

😂😂😂

𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️ profil fotoğrafı
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️1 ay önce

Bad guy 😂😂😭😭

EmzyEno profil fotoğrafı
EmzyEno1 ay önce

Hope you dn chop Garry yellow and ogbono?

Tob Omad profil fotoğrafı
Tob Omad1 ay önce

This guy is always funny with these talks..

Agbaje Adedamola profil fotoğrafı
Agbaje Adedamola1 ay önce

No be lie my guy 😂💔

Benzer Videolar