Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Why you no like this guy? 😂
33 Kommentare

The guy is not only backed by his rich father, but also backed by God almighty. OBO is so free and honest with his lifestyle. 💯💯💯

Wizkid and ladies wear na 5 and 6

Na editing or what?

This guy no like Davido, na him be davido stylist 😂😂

All he does is portray Nigeria Good and he keep himself up high that’s what anyone should do since you’re not an enemy of your humble self

Na only fool go say he nor like davido

@JacksonCol17315 Be like this stylist get beef with Davido

Na joy giver U no go Sabi when u go don open ur teeth de laugh 😂

Maybe he's just not everyone's cup of tea! What's the story behind it?

We don finally catch him stylist 😂

As you see am yourself, you like am professor 😂

He Dey press their fave neck 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Who no like him no like better thing sha.

Like 4 people go style am still en no go fine

When u marry peace of mind nah so so joy go full ur body 🤣🤣

Shey na only me or daddy anu beards don dey white ?😭

OBO no dey beg for love He attracts them all ♥️

Na people wey no go make am for there life no like am

I like him so much. My idolo. 001 for a reason ,and not just a season. Afrobeats powerhouse

Davido’s aura is electrifying

Who ever no like him get bad belle

See hin head😭😂

😂😂😂

davido get lapalapa for head keh 😂

Davido 😂

As you see am so you like am 🤣

STEEZ 0%

I love his personality... but his music quality dropped

His face and the bag he holds are no different 😂

Nigerian don't like good things and that's why tinibu is dealing with them

na because he dey behave like Ghanaian

@miracle9045 Na people wey no get parents or family love dey hate Davido let’s be honest

Goat 🐐
