Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Without food that beat na noise😂
452,212 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

Nigerian politicians before and after corruption... wickedness gives them life.

I swear 😂😂😂

An hungry man is an angry man 😂😂😂😂💔

Food almost hide talent 😂😂😂

Sure

As Him drop the food dance go front, make he con turn back no see the food again😅😅😅😅

The man na werey ooh

Na for only this settings we dey see baba 💀

As him carry the food for hand dey dance you go think say he no wise 😂

That Joy You get when You're being given food at a party 😅😅😅😅 When the food's not gotten to you, everything that's going on is meaningless, but when it's gotten to you, everything starts making sense 😅😅😅😅

😂 chai hungry man

Really definition of hungry man

Talent near hide because of food😂🤲

Foodsteps 😂

See as werey Dey tear step

I love the way he started it by jambing is leg on the floor 😂

after food na steps oo😂😂

Yes and because of food some of us are working under snow. Food is very important for the living

Ah For north wey I sabi That moment you drop food for ground go dance By the time you turn back, that food is gone Talking from experience in maiduguri

Omo where person fit download Twitter videos??

Artist go think sey naim song dey move de guy🤣

Na once baba tear better step 😹

E neva know weda na small chops dey inside takeaway hin dey use all hin energy

One day food will kill a failed man

With that kind beat, highness follow oo

Wayoo ah gan steps

When food enter the steps activate

😅😩🤣

Oluwa please😭

Food is life 😆😂

@DefiArandas and @SdkSaddik make una come and carry your brother 😄

😂😂😂😂

This egbon don sell him soul🤣😭

J’adore tellement les vidéos flou 🤣🤣

omo see steps ooo 😂

@DiMaggi16

😆😀😅😂
