Loading video...
Video Failed to Load
Alaye - Wizkid & Asake 🦅🪖
316,005 views • 9 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

Me and you go get problem o 😂

Na proper response to seun be this Alaye song oh 😂😂🔥🦅

Time no dey wear patek!

E get as you dey always make songs sound sweeter😂

Slawn painting on wall Slawn iPhone in hand Slawn Rolex on wrist Lifestyle cost ehhh

Deh don send this werey the songs before dem Drop am Nothing you wan tell me

see jam na

Asake is him

Dem go finish for studio, toki go carry asake hard drive copy song to himself make e do tiktok before dem drop am 😒

Brooo you fast and you bad no be small💯🦅❤️

You guys had access to this ep Nothing wey you wan tell me

@WizkidSource Ololade Mr Money.... always killing it with Buggest Bird. Gid bless you both. What a project!

How can l download this video men

No be now the songs come this boy U dey studio with them

You get aura jor Alaye>>>>

KOSIRUNLOBOEJO 📹 OUT SOON!!!

@Bellaphe_ Song just drop, you don sabi lyrics finish lmfao

Toki don get him niche. I’m always expecting this on every Asake release. Come be like say e sweet pass the ones wey the people wey get song Dey do 😂

Wizzy na my gee oh me I like big bakasi oh😂🔥🔥🔥🔥

Asake he good gan seh😭😭

Chai! We too get love for dis man 🥹 i’m So impressed you guys 😩🥺😌

This song is a masterpiece and a great work of art. Arguably the best song on the Ep. 🔥🔥🔥🔥

Alaye !!

Toki don milk all these tracks before dem give us 😂

Alaye my best 😭

Asake miiii🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Calm down now 😭 I still dey learn my own lyrics.😩😂

I always think this guy’s one of Asake’s team or probably family They’re always together

This one no be choppth ooo

See as e Dey sweet mi 🔥😩

My favorite guy 😂❤️
Related Videos
Sensitive content
Iskolodo - Wizkid & Asake 🦅🪖
ᵀᴬ
175,777 views • 9 months ago
