Loading video...
Video Failed to Load
Wizkid never rest since this comment 😂❤️
35 Comments

@ProzoCom Na here the whole palava start 😂😂

Dem wan comot clothes for baddo neck Dem wan make e mention Diddy boy or Osakpolo 😂😂

No be okunnu be that

na ham

Likeeeeee who he for say? Opg?🤣🤣🤣

Olamide was just starting the obvious

Them wan kill my fave because baddoo talk truth 😂😂

Why seun no fit tackle olamide Badoo na 😂

Emphasis on “after fela” Olamide knows ball

Baddo was on point. But as it is now Wizkid is greater than fela!

No be Baba okunu be this??

Anything baddo says is right

Baddo don lose my respect

Are you all stupid shey na English dey bother una after fela wizkid is the greatest or nobody suppose come after fela nii After fela!!!! Didn't say against Fela or bigger than Fela una sense no dey work

Dem think say music start 2018 😂😂

I no rate badoo again Smh

Listen carefully he said after fela wizkid is the greatest Artist of all did he said wizkid if bigger then fela no so make una leave that boy alone

Na Olamide put wizkid for problem 😂

Rema is bigger than Wizkid Since we want to be stupid Hope this sound familiar

😂😂 IT'S NOT EASY TO BE WIZKID BIGGEST INDEED 🐐🦅

Na Olamide talk, na Wizkid dem wan kpai🤧

Nah here the whole problem start from 😂😂😂

Between olamide and Wizkid I no know who to defend like this

E shock them 😂

Olamide don cause kasala go dey house dey kpo 😎😂🤣

Everybody just want make he prove am to them 😂😂😂

See people wey sabi na

@Morayoorr Make una Dey listen very well. He said after fela. Wizkid is next. That’s what he met.. Fela is legend and far away better than Wizkid 🧢

Wizkid is greater than fela

So na wetin start am be dis

He is the greatest after Fela. Still jamming to 'Omoge You Too Much' with Banky (2009).

🤣🤣🤣

But do you what it means to be compared to fela in the afro world??

No need for resting

I swear, king Badoo just scatter everywhere with this comment 😂😂💔
