正在加载视频...

视频加载失败

Wizkid never rest since this comment 😂❤️

202,223 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Nosa 的头像
Nosa8 个月前

@ProzoCom Na here the whole palava start 😂😂

𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅 的头像
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅8 个月前

Dem wan comot clothes for baddo neck Dem wan make e mention Diddy boy or Osakpolo 😂😂

Muiz 的头像
Muiz8 个月前

No be okunnu be that

Ọmọ Akin 的头像
Ọmọ Akin8 个月前

na ham

AMIRUUUU 的头像
AMIRUUUU8 个月前

Likeeeeee who he for say? Opg?🤣🤣🤣

Dammy Esquire., 的头像
Dammy Esquire.,8 个月前

Olamide was just starting the obvious

Dicash Emmanuel 的头像
Dicash Emmanuel8 个月前

Them wan kill my fave because baddoo talk truth 😂😂

Luciano ⚔️ 的头像
Luciano ⚔️8 个月前

Why seun no fit tackle olamide Badoo na 😂

MUFASA 的头像
MUFASA8 个月前

Emphasis on “after fela” Olamide knows ball

Lucifer ⚡️⚡️ 的头像
Lucifer ⚡️⚡️8 个月前

Baddo was on point. But as it is now Wizkid is greater than fela!

OyeTomide Omo Iya Agbebi 的头像
OyeTomide Omo Iya Agbebi8 个月前

No be Baba okunu be this??

$💯bills 的头像
$💯bills8 个月前

Anything baddo says is right

Oyeleke 的头像
Oyeleke8 个月前

Baddo don lose my respect

Scott♻️ 的头像
Scott♻️8 个月前

Are you all stupid shey na English dey bother una after fela wizkid is the greatest or nobody suppose come after fela nii After fela!!!! Didn't say against Fela or bigger than Fela una sense no dey work

𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅 的头像
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅8 个月前

Dem think say music start 2018 😂😂

tigerbyte 的头像
tigerbyte8 个月前

I no rate badoo again Smh

Gen 的头像
Gen8 个月前

Listen carefully he said after fela wizkid is the greatest Artist of all did he said wizkid if bigger then fela no so make una leave that boy alone

Global isaac 的头像
Global isaac8 个月前

Na Olamide put wizkid for problem 😂

Augustine Samuel 的头像
Augustine Samuel8 个月前

Rema is bigger than Wizkid Since we want to be stupid Hope this sound familiar

Dracula 的头像
Dracula8 个月前

😂😂 IT'S NOT EASY TO BE WIZKID BIGGEST INDEED 🐐🦅

Adedoyin🔥🧙‍♀️ 的头像
Adedoyin🔥🧙‍♀️8 个月前

Na Olamide talk, na Wizkid dem wan kpai🤧

Sholabankz 的头像
Sholabankz8 个月前

Nah here the whole problem start from 😂😂😂

oTos 的头像
oTos8 个月前

Between olamide and Wizkid I no know who to defend like this

ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥 的头像
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥8 个月前

E shock them 😂

NtimsObasi 的头像
NtimsObasi8 个月前

Olamide don cause kasala go dey house dey kpo 😎😂🤣

𝐀𝐍𝐎𝐍𝐘𝐌𝐎𝐔X🤍🦅 的头像
𝐀𝐍𝐎𝐍𝐘𝐌𝐎𝐔X🤍🦅8 个月前

Everybody just want make he prove am to them 😂😂😂

Ramsey 😎✌️ 的头像
Ramsey 😎✌️8 个月前

See people wey sabi na

Folax 的头像
Folax8 个月前

@Morayoorr Make una Dey listen very well. He said after fela. Wizkid is next. That’s what he met.. Fela is legend and far away better than Wizkid 🧢

SKINNY 的头像
SKINNY8 个月前

Wizkid is greater than fela

Tolu 的头像
Tolu8 个月前

So na wetin start am be dis

Demola 的头像
Demola8 个月前

He is the greatest after Fela. Still jamming to 'Omoge You Too Much' with Banky (2009).

O L A 的头像
O L A8 个月前

🤣🤣🤣

Micheal 的头像
Micheal8 个月前

But do you what it means to be compared to fela in the afro world??

𝔽 a 𝕓 𝕚 𝕒 ń 🍀 的头像
𝔽 a 𝕓 𝕚 𝕒 ń 🍀8 个月前

No need for resting

Horpeyemi Oyekunle 的头像
Horpeyemi Oyekunle8 个月前

I swear, king Badoo just scatter everywhere with this comment 😂😂💔

相关视频