Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wizkid tear this guy slap ๐๐ญ
830,147 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

If na Davido do this one now. We no go rest for twitter today but since itโs wizkid no issue right ?

โE say e no Dey give any man more than what he deservesโ

Better call Saul

Ehya, Babanla Wizkid dey tear people money, e rich your turn na slap dem tear give you. ๐๐ญ๐คฃ

People have their days off as well

I chop iforun, They give me iforun seh ๐๐๐๐

Werey .. go wash your head

I chop iforun seh, them give me iforun ๐๐๐ new sound alert

You get mind near person wey e album and ep Dey flop? That slap small sef ๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ

If na certain artist now, we go dey call for him head because he dey โarrogantโ.. smh
รhnliche Videos
Sensitive content
Calm guys are always dangerous See as he tear the guy slap ๐ญ๐
Awesome
78,854 Aufrufe โข vor 11 Tagen
