Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wizkid tear this guy slap 😂😭

830,147 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Bally
Bally2 лет назад

If na Davido do this one now. We no go rest for twitter today but since it’s wizkid no issue right ?

Фото профиля BiGPuzie
BiGPuzie2 лет назад

‘E say e no Dey give any man more than what he deserves’

Фото профиля Pelumi
Pelumi2 лет назад

Better call Saul

Фото профиля O҉Ɽ✺❡✺Ո 𝔅𝔬︀ꪗ 🌟
O҉Ɽ✺❡✺Ո 𝔅𝔬︀ꪗ 🌟2 лет назад

Ehya, Babanla Wizkid dey tear people money, e rich your turn na slap dem tear give you. 😂😭🤣

Фото профиля McKoy Sounds
McKoy Sounds2 лет назад

People have their days off as well

Фото профиля Tolulope David
Tolulope David2 лет назад

I chop iforun, They give me iforun seh 😂😂😂😂

Фото профиля A.jayonthebeatz
A.jayonthebeatz2 лет назад

Werey .. go wash your head

Фото профиля Deribb
Deribb2 лет назад

I chop iforun seh, them give me iforun 😂😂😂 new sound alert

Фото профиля 🗡️
🗡️2 лет назад

You get mind near person wey e album and ep Dey flop? That slap small sef 😂😂😂😂😂😂😭😭

Фото профиля Seniorman Kells
Seniorman Kells2 лет назад

If na certain artist now, we go dey call for him head because he dey “arrogant”.. smh

Похожие видео