Loading video...
Video Failed to Load
Wizkid Via Tiktok
197,686 views • 11 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

but his delusional fans go dey gas am say e no need tiktok 🤣🤣🤣 see as show dry o💔💔 portable would do better

You go know free gig when you see one

E no non chalant again😂😂

@bigwiziii This one just Dey hustle he wan Dey dem burna and David level 😂💔

Dem no know ur gbedu again 😹😹

Image ozeba for this settings everywhere go don burst na 😭😭😭😭

some people go dey think say Wizkid na upcoming artist 😭

see as the Dj calm down spoil the song finish😭

What is going on

Guy this one life don spoil

Nobody is singing bro Omg

Shameless niqqa 😂 see wetin he dey post. See how the arena abi where him dey, dey echo 😭 even Tems wey get essence don let the song go but wizmid no wan gree 💔 The first musician to be upcoming 2 times 💔💔🦅

his energy is higher than the people he's performing for 🤣

Frankly he lost himself out of pride. Wizkid is not a superstar as of today Man is just farming steeze. Nothing more to offer

Biggest bird no fit fly again oh 😹😹😹😹

Portable would do better

artist ❌ H0rny badger✅

Should’ve used the main beat

The one and only starboy🦅🤍

See the mumu Dey form aura wey no Dey

The crowd was dead

He perform song pass person wey get the song

@BstLf127697 E nor get shame , Allah

Wack performances with big big grammars for headline na the only thing wey wizkid sabi be that

@C4_Anansii Be like this one version sweet pass the normal one oo

Can’t believe this the state of wizkid man

BIGGEST BIRD FOR A REASON 🦅❤️

He is not not nonchalant again lol . He 3ven zoom the video very well. Nobody dey song along

Number 1 in the world 🌎

Which kain beat be this na ? 😭🙆♂️😂

Which kind rubbish performance be this ,make wizkid leave music joor

Come be like whiz berry de perform 💀💀

The DJ messed his set up man 😭

😭😭repercussion mehn

Mid he is forcing it atp he should retire before he become shame

