Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wizkid was just gliding on Turbulence bruh 🔥☺️
33 Kommentare

Rest bro Stop forcing steeze..if u no fine u no fine

Be like you like this song gan 😂 this one Basito dropped Video for midnight 🤣 Wizkid ti da wahala le o

Baba wait make morning come naw

You are so camera shy😂

No loud ham😂😭

This egbon go old pass wizkid o

Me and you know say u know sabi the song 😭

Mad jam bro ☻️❤️

Fool at 40

Basito👑

E too heavy 🥹❤️🦅

Dis guy disgust me mhen 🫠

Jam 🔥😭🦅🪖

Na music be this lol 🤣🤣🤣

You try, but you still day chop mouth 😁

Puff puff dey ur mouth

??

@simplyjoneszy Asin seh, tha bass guitar don kill me sehhhh 🔥🔥🔥

BALOGUN otun gbemidebe🦅🦅

You they fear Camera ke 😂

Alaye carry ring light nii seh 😂

See the werey face you will just know say this one na clown 😂

Omo! Wizkid ti cause wahala o 😂

U no suppose dey inside that house😂😑

🦅🔥🦅

Album too good

I pity Diddy babe way go drop too

I no sure say any fc for this app don sleep fr😂

Bruh try Dey do skin care ur face resemble road to my village

No wonder una no fit see tour do see song

The song dey smell to you sef😂😂

😂😂😂

Na sickness go finish dis guy last last cuz that bitterness inside him must end him same way wey end his mama and papa @itzbasito
