Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Turbulence - Wizkid & Asake 🦅🪖
180,538 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

@MrBaymal Abeg you go calm down

@mimiowner44 Kini mi ma duro tan .. o le .. ( is he talking abt Dick😮💨😂❤️

The transition from Turbulence to Jogodo😭🔥

Popsy dey deliver abeg 🦅🦅🦅🦅♥️

Asake dae sing meh😂😂😂 Mr money with the vibez🪖🪖🪖

Omo u get mind ohh. U dey jam Turbulence for inside plane 😂😂😂😂

Omo🥲❤️🦅

Brooo 😭 Asake is so gifted man

I like you but don’t try this again 😒

Too many lies , too many people wey no nice 🔥🔥

@amibrahimjones Violence on mic 🎙️

I don Iskolodo 🥹😭♥️🦅

Congratulations 🎊🎈🍾🎉 REAL VOL 1 EP was officially inducted into the 2026 Grammy Hall of Fame.

No body be like my idolo asake mr money fuckkkkk😩🫠

@iam_clinton6 Nawa ooo just now now Una don sabi the song 🎵 hmmm 🤔

Nigga how u take sabi the lyrics already 😂

i go post you for my snap 😍

e come be like say na like this u consume the jam wtf 😭

How??? Like how??? This song literally drop 1hour ago

😁🔥🪖

Early momo blessings🫡🫡🙏💸

Who wan play your video when I Dey listen to new money

Bobo yi rora ee 😂😂 Song wey dem just dey drop

@Pro_DIGal_son Now now now?

😌😌😌😌

This song never reach one hour ooo 😂😂😂

@Akinswealth1 bro, it’s 12am

So sweet ❤️

@iv_xxKashh REAL🦅🪖

omo i think say jogodo na the best jam, till i hear turbulence. asake part dey gimme joy like mad.🪖❤️

@Lado_206 ❤️🪖🦅

Kosi Omo ti mo gbe ti o n ke 😂 Me, inno dey cap shoye ❤️🦅 Mr money
