Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wizkid’s remix
23,793 görüntüleme • 20 gün önce •via X (Twitter)
22 Yorum

Won de wa n pemi lole

@olabisof_lag23 This song scatter one December cannival for my area dat year 😂

This song wasn’t released but it scatter street that year

Omooo 😂😂... This is so nostalgic Wiz don sing mhen 💯😀

to ri mo gba sisi won den wa npe mi lole

Was there like mad for waptrick na animashaun be the name of the song

Abeg drop ur unreleased links. I been get dem but I delete my untitled before, both the wizkid, Burna and olamide o. 😂 Davido don drop every good song wey he don ever sing.

Na which App be this Abi another thing dey whey pass spotify premium

WIZKID Brrrrr! he's been doing this for ages

Soft 🕺

Lol I b think say na only me and my brothers know this song 😂 Ykb nbl

kai wizzy too good fuckkk

Oya let’s go! 😁

I played the life out of this song, Omo nobody like Wizkid 🥇

Won de wa pa mi l’ole 💯🚀🚀

Wizkid don sing for this life.

Him no actually release am ? 😳

Sir Balo, 1 of 1

Heatttt, please can you drop the link to this playlist? 🥲❤️

Ball o

the one with mr eazi also😮💨

I chop most of this song for naijaloaded lol
